Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,252 members, 7,964,120 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 08:35 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lol (26984 Views)
Who Has Never Won The Champions League....lol / Death Sentence. . . Lol / Who Turn Lolabbey To Lol (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Lol by studio43(m): 11:06am On Mar 06, 2009 |
back to sender > Imao |
Re: Lol by Lolabbey: 11:10am On Mar 06, 2009 |
back to receiver |
Re: Lol by studio43(m): 11:18am On Mar 06, 2009 |
ofcourse i would love to receive the bj u want to offer, who no like better thing? |
Re: Lol by romsky: 11:34am On Mar 06, 2009 |
u |
Re: Lol by Lolabbey: 11:36am On Mar 06, 2009 |
d guy na thief |
Re: Lol by studio43(m): 11:46am On Mar 06, 2009 |
u no happy sey celebrity like me wan even thief from your natural endownment u know how many babes wey dey trip for me for this nairaland? |
Re: Lol by D1KeleVra(m): 11:51am On Mar 06, 2009 |
hehehe! The ones who are realy men? |
Re: Lol by studio43(m): 11:52am On Mar 06, 2009 |
lolabey's like |
Re: Lol by Lolabbey: 11:54am On Mar 06, 2009 |
buhahahahhahah ;Dyou wish,4 ya dream |
Re: Lol by romsky: 11:57am On Mar 06, 2009 |
u self dey flattered orisirisi |
Re: Lol by studio43(m): 12:00pm On Mar 06, 2009 |
poor little gurl, Lol she no get choice |
Re: Lol by romsky: 12:21pm On Mar 06, 2009 |
half bread beta pass none sha |
Re: Lol by Lolabbey: 12:24pm On Mar 06, 2009 |
no,half bread is beta dan poff poff |
Re: Lol by studio43(m): 12:29pm On Mar 06, 2009 |
so romade don become half poff poff to you abi |
Re: Lol by Lolabbey: 12:35pm On Mar 06, 2009 |
home breaker |
Re: Lol by D1KeleVra(m): 12:38pm On Mar 06, 2009 |
home-wrecker! |
Re: Lol by studio43(m): 12:41pm On Mar 06, 2009 |
lola your happiness is my priority, honestly i dont support your marriage to that self employed agbero. he doesnt love you. |
Re: Lol by studio43(m): 12:47pm On Mar 06, 2009 |
no no no, its not true. romade told me he enjoyed the punching back lolabbey meant to him na. and its my job to protect lollabey from further hummiliation |
Re: Lol by Lolabbey: 12:51pm On Mar 06, 2009 |
studio stop all dese trash u are doing and atend to ur nut wife do it fast |
Re: Lol by studio43(m): 12:57pm On Mar 06, 2009 |
wait there make sexyleamon catch you |
Re: Lol by Airforce1(m): 12:58pm On Mar 06, 2009 |
studio i want to be like you bros show me the way na |
Re: Lol by Lolabbey: 1:03pm On Mar 06, 2009 |
incredible!u mean u want to be nut like him. well its just a little trick, hit ur head off d wall,u can start frm dere |
Re: Lol by romsky: 1:06pm On Mar 06, 2009 |
abi o tan |
Re: Lol by studio43(m): 1:07pm On Mar 06, 2009 |
Airforce1: Declare your bank account and details to your money. thats the only way out or in |
Re: Lol by Lolabbey: 1:11pm On Mar 06, 2009 |
poor studio,u wan get rich by force |
Re: Lol by romsky: 1:12pm On Mar 06, 2009 |
e lyk egbejoda |
Re: Lol by studio43(m): 1:16pm On Mar 06, 2009 |
i'm not a hater of money, got a question for you lolabbey, would u marry a man who's jobless, and aint got money to take good care of you? |
Re: Lol by D1KeleVra(m): 1:28pm On Mar 06, 2009 |
studio43: Fraudster! |
Re: Lol by studio43(m): 1:32pm On Mar 06, 2009 |
if that is your own definition of generosity, then u really need to go back to secondary school |
Re: Lol by romsky: 1:34pm On Mar 06, 2009 |
his condition beta pass ya own b dat |
Re: Lol by studio43(m): 1:40pm On Mar 06, 2009 |
my aircondition is worth 45k and he's is worth 12ktokunbo . how hin condition take better pass my own? |
Re: Lol by romsky: 1:45pm On Mar 06, 2009 |
he cold pass ya own & noiseless unlyk ur tatakuku |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (37) (Reply)
PHOTO: New Seating Arrangement For Exams / Imagine If The 3 Wise Men Were Women. / Application Form For Permission To Date My Daughter
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |