Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,710 members, 7,972,620 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 02:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs (580 Views)
Owe Ile Yoruba -some Lovely Yoruba Proverbs And Their Meanings. / Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings / Top Rated Musicians Of Igbo Nigerian Descent (2) (3) (4)
Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs by pecothecash: 3:48pm On Jun 23, 2015 |
*Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap English translation: Keep calm! Nothing lasts forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging English translation: Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, na im slave trade take start English translation: Serious things sometimes start like a joke *The water wey dem use take make eba can never be recovered. English translation: Don’t cry over spilled milk. 1 Like |
Re: Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs by OrlandoOwoh(m): 4:18pm On Jun 23, 2015 |
I don't know where you get this shìt from. As far as I'm concerned, what makes the Pidgin spoken in Nigeria and its variants unique is the slangs. There different types of slangs spoken in different places. |
Re: Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs by Khd95(m): 4:24pm On Jun 23, 2015 |
Outdated mumu proverbs Na slangs dy reign biko. |
Re: Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs by Nobody: 11:31pm On Jun 23, 2015 |
Pikin wey say him mama no go sleep, him self no go sleep. |
Re: Nigeria Best And Most Rated Pidgin Proverbs by Alexander001(m): 11:47pm On Jun 24, 2015 |
As goat take stand for market na im them dey take price am |
(1) (Reply)
Us Pressurizing Nigeria On Anti Gay Law / The Correlation With Uncolorstruck & Noadrenaline: A 1st Step 2 Greatness & Life / Shocking! !!!!! Legal School Where People Go To Kill Theirselves
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |