Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,152 members, 7,916,377 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 10:01 PM

Be The Last Person To Post Here: - Forum Games (1265) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Be The Last Person To Post Here: (696124 Views)

The Last Person To Post Here Wins! / The Last Person To Post Here Wins! / ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1262) (1263) (1264) (1265) (1266) (1267) (1268) ... (1532) (Go Down)

Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:04pm On Jun 25, 2008
ibkaye, so you've joined beauteuos' halitosis club kiss good luck

lasto tongue

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:05pm On Jun 25, 2008
no way! halitosis ko, i reject it tongue

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:05pm On Jun 25, 2008
ibk ---better.oya bck to sender  kiss

jassie---y u dey allow ur boxer tear naw cheesy abeg leave me to enjoy d kizzez jo.afterall u sef kizz me dis mornin.abi na jealousy b dis  
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:05pm On Jun 25, 2008
make una go open una thread on kissing o
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:06pm On Jun 25, 2008
abi o lysaa tongue

@ibkaye

use close up shap shap! grin

@beaut

i'm female~ BOXER KE?

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:08pm On Jun 25, 2008
lol--u wan change sex abi?female ko malefe ni.

u dont wear boxer?ok its thong u wear abi cheesy
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:08pm On Jun 25, 2008
lysaa:

make una go open una thread on kissing o

u go hear whin ohh
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:09pm On Jun 25, 2008
i think say i nor read that reply well o, female boxer?

and make una carry kisses go o, welli, ib and jassie
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:11pm On Jun 25, 2008
@beauteous
GIRLFRIED, I AINT NO GUY.

What makes u think im a guy, Im a girl o, lets have a naked party girl, me u, ibkaye and lysaa, so we can make the guys go crazy, u go GIRLFRIEND tongue grin

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:11pm On Jun 25, 2008
jassie say im na female  shocked  shocked
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:13pm On Jun 25, 2008
yea i am girlfriend, just had a sex change and im feeling happy cheesy grin
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:13pm On Jun 25, 2008
jassie,i've got fever so cant attend bt ibk nd lysaa wil be der wit u so dey can gimm'e gist of u avin both  undecided
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:13pm On Jun 25, 2008
jassie:

yea i am girlfriend, just had a sex change and im feeling happy cheesy grin

yea yea--d world is realli cumin 2 an end cry
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:14pm On Jun 25, 2008
thats the truth babe tongue
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:18pm On Jun 25, 2008
gayman, na u and who wan do naked parry? u don dive rock. ROFLMAO.
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:19pm On Jun 25, 2008
lmao--lysaa d rock wey e dive,how e high reach? cheesy
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:19pm On Jun 25, 2008
make we do naked party so I can show u my puxxy kiss
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:22pm On Jun 25, 2008
this guy don spoil finish o abi na kolo don start?

beaut its as high as mt. kilimajaro
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:24pm On Jun 25, 2008
lysaa:

this guy don spoil finish o abi na kolo don start?

beaut its as high as mt. kilimajaro

hey watch the way u talk 2me, i be ur mate? ibkaye tell them my age.

i just dey play on NL cos Im angry right now and need to cool off angry

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:26pm On Jun 25, 2008
IF U LYK VEX TIL NXT TOMORROW.U NOR DEY LUK FACE B4 U VEX angry angry angry
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:29pm On Jun 25, 2008
hey small girl, i wasn't vexing against anyone olodo! just mind d way u talk to me tongue

lastjassie
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:29pm On Jun 25, 2008
jersey dey make mouth, how old is he to be vexing for who sef?
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:30pm On Jun 25, 2008
until u mind urs son!

last!! cheesy
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:31pm On Jun 25, 2008
only ibkaye can tell u my age tongue

lastination cheesy
Re: Be The Last Person To Post Here: by lysaa(f): 2:32pm On Jun 25, 2008
be still and know i am.
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:34pm On Jun 25, 2008
so u nd ibk don dey see 4 back dey talk age abi? shocked

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by milkgeisha: 2:36pm On Jun 25, 2008
last tongue
Re: Be The Last Person To Post Here: by Nobody: 2:40pm On Jun 25, 2008
@beast

me and ibk don dey talk b4 i know u for dis forum undecided

lastirity

1 Like

Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:40pm On Jun 25, 2008
geishamilk wat do u mean last? shocked
i ve dis feelin u re no newbie,so tell me wats ur previous id?
Re: Be The Last Person To Post Here: by beauteous(f): 2:41pm On Jun 25, 2008
jassie if una lyk mk una don dey talk b4 seun even open d syte na u sabi.shogbo?
Re: Be The Last Person To Post Here: by milkgeisha: 2:41pm On Jun 25, 2008
@beateous
what is a newbie?  smiley
Re: Be The Last Person To Post Here: by EFOSAVAL(f): 2:43pm On Jun 25, 2008
cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry



some bodi beat me now now embarassed

(1) (2) (3) ... (1262) (1263) (1264) (1265) (1266) (1267) (1268) ... (1532)

~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ / Tag And Ask / Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.