Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,449 members, 7,881,590 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 01:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Be The Last Person To Post Here: (686850 Views)
The Last Person To Post Here Wins! / The Last Person To Post Here Wins! / ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (308) (309) (310) (311) (312) (313) (314) ... (1532) (Go Down)
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:24am On Feb 05, 2007 |
FT WHO DEY VAL U DONT VAL UR BED MY 1ST VAL WITHOUT LUV WELL ITS NOT 2 LATE |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:25am On Feb 05, 2007 |
omo i am omojesu make una no spoil me i dont even know wat dey cal val self |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:26am On Feb 05, 2007 |
funke is ur b'day january or december |
Re: Be The Last Person To Post Here: by lalaboi(m): 12:28am On Feb 05, 2007 |
nna, boys n gals!! i gata go, i no 1 dey sleep 4 class 2mrw. odabo |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:29am On Feb 05, 2007 |
lala u dey go skool ewo skool u wey i see dey do condor 4 london bus 2days ago lol |
Re: Be The Last Person To Post Here: by folkzy(f): 12:29am On Feb 05, 2007 |
nobody dey val me so who is your val ? @Pinky, y do u nid 2 knw my birthday month, y do u think it will be either jan/dec? PS - I was nt callin u guys gay |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:30am On Feb 05, 2007 |
LALA NO MIND ME I WAS ONLY JOKING 1 IDOT FLASHED ME FROM NAIJA SO IHAD 2 CALL HIM BACK, WHEN I CALLED HIM HE SAID DO I KNOW ANY FIFTY IN LONDON DAT D FIFTY IH HIS COUSIN ,I WAS ANNOYED ND I REPLIED HIM FIFTY KOO HUNDRED NII HE TAUGHT LONDON WAS A SMALL PLACE OR MAY BE FIFTY HAS BEEN TELLING HIM HE IS D MOST POPULAR IDIOT IN LONDON |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:31am On Feb 05, 2007 |
just guessd u ve not aid yes or no ay na so 9ja gals dey do dem go put u 4 pending |
Re: Be The Last Person To Post Here: by lalaboi(m): 12:31am On Feb 05, 2007 |
lol/ fati. l8r jo funke ati pimky(amugbo). bayi bayi |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:32am On Feb 05, 2007 |
jalo bi we re lala |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:32am On Feb 05, 2007 |
mhmm |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:32am On Feb 05, 2007 |
when r u buying ur car may be i could borrow it 2 naija |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:33am On Feb 05, 2007 |
iya luv ka bo |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:33am On Feb 05, 2007 |
nike r u living in wales |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:33am On Feb 05, 2007 |
epele eyin boda mii |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:33am On Feb 05, 2007 |
nike where av u been |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:34am On Feb 05, 2007 |
yea i do, newport @ oniro nla, i been around |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:35am On Feb 05, 2007 |
y did u use d welsh name i no know hpow dose ppl dey read dere gaelic (hgvdydf) 2 many clusters |
Re: Be The Last Person To Post Here: by folkzy(f): 12:36am On Feb 05, 2007 |
it's not good to say yes straight away, i will come across as a desperate loser @fatliar, am gettin my car very soon , u can borrow it lol Jokes! u cant am afraid |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:38am On Feb 05, 2007 |
pinky bobo, why now! e no say i dey represent |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:38am On Feb 05, 2007 |
WHY NO JUST TAKE IT EASY PINKY WHAT TIME U DEY GO BED NIKE U DON CHANGE PIC AGAIN |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:39am On Feb 05, 2007 |
u dey represent wales very soon ur name ll b nikrmyu lol |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:40am On Feb 05, 2007 |
hehe, no its oluwademilade @ fat liar, is it a crime |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:40am On Feb 05, 2007 |
ay u dey find company abi i go sleep but m,aub not now if dis 9raland no bore me ehn ehn but u hear say yabatech don turn uni |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:41am On Feb 05, 2007 |
funke u ll still ay yes i no gals skills dats y dey never cut me by suprise mnoreove is he 9jgrian |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:42am On Feb 05, 2007 |
no not a crime bt u should av ask for my consent b4 changing it |
Re: Be The Last Person To Post Here: by nike4luv(f): 12:43am On Feb 05, 2007 |
ha, daddy ema binu, fat liar, (so wat u thinl? ) |
Re: Be The Last Person To Post Here: by folkzy(f): 12:43am On Feb 05, 2007 |
yep. he's Nigerian Ibo. I havent accepted |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:44am On Feb 05, 2007 |
i no now me self dey hear information pass my mates wey dey house |
Re: Be The Last Person To Post Here: by pinkysegun(m): 12:44am On Feb 05, 2007 |
haaaaaaaa omo Nna ay funke ti lari mo |
Re: Be The Last Person To Post Here: by fatliar(m): 12:45am On Feb 05, 2007 |
ft change ur pic back |
Re: Be The Last Person To Post Here: by folkzy(f): 12:46am On Feb 05, 2007 |
y?@fatliar |
(1) (2) (3) ... (308) (309) (310) (311) (312) (313) (314) ... (1532)
~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ / Tag And Ask / Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |