Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,661 members, 7,975,488 topics. Date: Tuesday, 15 October 2024 at 07:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Small Stout - Six Foot Plus! Lol (9479 Views)
Lyrics:m.i – 6 Foot, 7 Foot Feat. Phenom : >fireeee! / Small Stout / Brand New Video By Pickin (daddy I Want 2 Drink Small Stout) (2) (3) (4)
Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 12:43am On Mar 04, 2009 |
Lol wen i hear this song https://www.youtube.com/watch?v=2O_kr1e6BPg check it out and see wat i'm talkinq about. LYRIC: INTRO This one na for some women wey dey go find pikin for native doctor hear am Mummy, I want to drink small stout [you say] Daddy, I want to drink small stout [See wahala] Uncle, I want to drink small stout Hey shut up, this pikin we no go give you small stout CHORUS Pikin [Ehn] you dey hungry [yes] wetin you want to chop [I want to drink small stout] This pikin [Ehn] you dey hungry [yes] I say wetin you want to chop [I want to drink small stout] This pikin [Ehn] you no go suck breast [no] wetin you want to chop [I want to drink small stout] Shut up pikin, we no give you small stout [Noooooooo] Cry, cry, nonsense VERSE 1 One fateful morning as all of us dey sleep for yard One man dey rake him wife my friend I need a child This na regular quarrel, so everybody came out we said stop, pause, oga, madam, dont shout The woman vex come hear her friend advice make she go meet baba of course she met baba then baba gave her a charm to help her get a child 1 2 3 4, the woman belle come out she said I'm blessed, come go give testimony for church everybody wey dey for church give am round of applause but she forget say satan gift dey like time bomb when e blow, the little boy go metamorphose waiter give my son a bottle of fanta No na daddy, I want to drink small stout Shut up my friend, which kain pikin you be self Ehh God, I go kill this pikin today REPEAT CHORUS Uncle, I want small stout [You can't be serious] Big one nko [Shut up there] what of gulder [You dey craze?] OK Tombo [see wahala] Kai kai [I no go give you] ehn ehn, una no wan give me then I go smoke Igbo [smoke now] then I go smoke Igbo VERSE 2 Abeg parents, watch your children and the friends they keep Cos small small girls of nowadays na them get front of jeep some are tall, looking old but na 10 years dem be if her friends take alcohol she will want to take a sip Now she's getting out of hand please mummy use your whip Teach your daughters the fear of God tell her to close her zip HIV no dey show for face oh what you sow, you reap this is just an advice, you have a choice to either run or leave REPEAT CHORUS only God can solve all your problems only God can heal your sickness only God can take away your pains only God can clear all your shame I've tried native doctors (x3) but no one can stop them (x2) OUTRO be smart y'all the hoola hoop inc. naija I hope you feel this one put your hands in the air right now for the hoola hoops peace out |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by lalaboi(m): 12:54am On Mar 04, 2009 |
false info That song wasnt a "six foot plus" song |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 1:05am On Mar 04, 2009 |
lalaboi:. . dude wat do u mean?. . . when niglyric said its six foot plus!! |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by lalaboi(m): 1:25am On Mar 04, 2009 |
song was by DJ smart. . .Title. . .PIkin. . . . .Sixfootplus nor even near this one |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 1:33am On Mar 04, 2009 |
lalaboi:. . i hate this shit, Pikin small stout lyrics Artiste(s): Six Foot Plus Title: Pikin small stout Album: Single Genre: Naija Year Realeased: 2006 Source: http://www.niglyrics.com/Six-Foot-Plus/Pikin-small-stout.html i just can't argue with you man, the fact is that i enjoy the music i don't care who owned it. |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by lalaboi(m): 1:45am On Mar 04, 2009 |
cool it bruv. . . . .Niglyrics will do anytin to make up a name for a song. . . .its a naija lyrics website. . . .yea. . . That doesnt still mean they cnt make mistakes. . . . . Yes, the guy sound like sixfoot plus, thats why they tot it was sixfootplus. . . . . . Abeg. . . .some1 tell ztyle its not sixfootplus that sang this song. . . |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 1:47am On Mar 04, 2009 |
. . okay lala i hear . . . can u help me with the Mp3 file, i can't download it here. |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by otobiloba1(m): 8:17am On Mar 04, 2009 |
tru talk lal.the song isnt by six foot plus |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by edgecution(m): 8:40am On Mar 04, 2009 |
ztyle: u can get the full cd on duduradio.com . I thought 6 footie sang it too before i saw the album. No be 6 foot plus o. |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ofokasibe: 9:06am On Mar 04, 2009 |
@zstyle its not six foot plus. it is d-smart! stop arguing!i have the whole d-smart album including beyonce remix of to he left, check dudradio. the song been out for a year now |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 2:13am On Mar 05, 2009 |
okay guyz i'm inform. |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by Caliente(m): 1:39pm On Mar 05, 2009 |
[size=13pt]Oh boy na wa for you sef, you no know 6 Foot voice. [/size] |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by ztyle(m): 2:03pm On Mar 05, 2009 |
. . talk ur true dem voice no rythme |
Re: Small Stout - Six Foot Plus! Lol by Caliente(m): 4:47pm On Mar 05, 2009 |
[size=13pt]I guess the funny rap confused you. [/size] |
(1) (Reply)
VIDEO: Timaya – 2 Stoopid / (new Music) Download 'do What You Want' By Lady Gaga Ft. R. Kelly / Duncan Mighty Beats Timaya. Now 'King Of The South'
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |