Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,933 members, 7,997,249 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 07:18 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? (71854 Views)
What Gift Do You Expect From Your Boo This Christmas Season... / What Kinda Random Gift Do You Give A New Girl / The Kind Of Gift Do You Give To A Girl You Just Met? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (49) (Reply) (Go Down)
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 12:32am On Oct 13, 2006 |
Well, I'm not very good at lieing, plus, I wouldnt be helping him in anyway |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Radiant(f): 5:31pm On Oct 13, 2006 |
My people, how una deh? Koko u still deh wear diapers lmao |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 8:52pm On Oct 13, 2006 |
Well Radiant girl as d only man in d house she's got no choice. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 10:28pm On Oct 13, 2006 |
knock knock koko lauryn hell wire uche wey you aw una all dey o |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Radiant(f): 10:47pm On Oct 13, 2006 |
Muki! Muki!! Muki!!! see her head sup now? |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:08pm On Oct 13, 2006 |
radiant ha wetin dae? wey the crew i dey miss them bad |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Radiant(f): 11:10pm On Oct 13, 2006 |
Muki dunno o. I hope they come in soon. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:17pm On Oct 13, 2006 |
lauryn don take her foot comot dem for here, |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Radiant(f): 11:23pm On Oct 13, 2006 |
I think koko is changing his diapers. Ck, ummm, dunno about him Lauryn, she go market Hayway, |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:27pm On Oct 13, 2006 |
koko don piss for thaat one wey ar fix now now hell wire miss the road fro cam here uche dey for toilet lauyrn go cam cook cat for dinner |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Radiant(f): 11:46pm On Oct 13, 2006 |
who's Uche? Ohhh, yea i remember him |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:50pm On Oct 13, 2006 |
so you come forgot lauryn's ahh kok don sleep now, |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Nobody: 11:56pm On Oct 13, 2006 |
na wa for una sef. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 1:37am On Oct 14, 2006 |
@Radiant and Mukina Do not let me invoke the wrath of Ogun on both of you Toilet ko Bathroom ni! Anyways,how r u doing girls |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 1:47am On Oct 14, 2006 |
Na sango's wrath i go invoke on her You dey tell me sa i miss road abi, na house seat dey wait 4 bottom |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by CrazyMan(m): 7:14pm On Oct 14, 2006 |
Where's everybody!!!! |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 7:19pm On Oct 14, 2006 |
Mukinat must have missed the road |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 7:30pm On Oct 14, 2006 |
Guys jst came to say hi am missing u all badly. It's a hell being sick, recupirating fast cos I can afford 2 miss u guys for one day. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 7:40pm On Oct 14, 2006 |
koko i wish una quick recovery oo |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 7:47pm On Oct 14, 2006 |
Thanks man. Where are others? |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:09pm On Oct 14, 2006 |
Most of dem are ladies so why asking me i be reverend! You won make dem hussby fight with man of God Please stop it! But i gues they are all some where, u know |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 8:19pm On Oct 14, 2006 |
Haywire y pretending 2 b holy whn u are nt, oh gosh Baba God helep save from dis boyyy. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:22pm On Oct 14, 2006 |
Koko koko koko koko koko Na how many times i call you? Jesus go soon come back oooo |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 8:35pm On Oct 14, 2006 |
Ive heard enough of dt Rev. Where is Mukina2 my diaper need to b changed. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 8:44pm On Oct 14, 2006 |
Mukina2 is signing in soon & if u annoy me i'll tell her to not talk to u |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 9:06pm On Oct 14, 2006 |
U cant do dt, u wont blieve she was wit me thru out yesterday knw she cant do dt. |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by haywhy(m): 9:14pm On Oct 14, 2006 |
U too dey lie, if no be mukina nairaland wey dey Bleep up she 4 come deny u 4 here |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 10:21pm On Oct 14, 2006 |
uche invoke it abegiiiii @koko ar don taya cuz ur diapers just dey full of crazykiddo you don cam. radian ar wey you dae? lauryn nor comot for market yet? @hell wire na wa o |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kiki(f): 10:34pm On Oct 14, 2006 |
hey u guyz i'm backkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkk i was banned for 5 days but i'm back now i missed everyone xcept Koko well i kinda missed him until i read he wanted to marry mukina b4 i get back i only left for 5 dayz and he already want to marry someone else u are hoples @uche i big brodah how is L doin hope she ain't givin u no probs cos u know i got ur back on that @edygirl hey sister i miss u soo much hey guyz i'm backkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkk |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Ugwumba(m): 10:35pm On Oct 14, 2006 |
@ kiki, welcome and what did ya do to get banned? |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kiki(f): 10:37pm On Oct 14, 2006 |
well i didn't do nothin but seun said i discouraged a man lookin for a wife or some shiit like dat |
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Ugwumba(m): 10:48pm On Oct 14, 2006 |
lol - okay then, encourage everyone on nl to get married oh!!!! hmmm, if u don't see a post from me for the next 5 days, you'll know why. |
(1) (2) (3) ... (28) (29) (30) (31) (32) (33) (34) ... (49) (Reply)
Why do I keep getting rejected by girls? / Uju Anya Gets Engaged To Her Lesbian Partner / Dangerous Mistakes Most Guys Make About Women
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |