Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,214,168 members, 8,021,069 topics. Date: Thursday, 05 December 2024 at 01:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... (78175 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (part 2) / Very Funny Nigerian Memes That Will Make Your Day (photos) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by twoMcfemad: 12:50pm On Jul 11, 2015 |
Orisirisi! |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by mschubby: 12:50pm On Jul 11, 2015 |
Xslaze3xd:hahahahaha 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by austinoeze(m): 12:51pm On Jul 11, 2015 |
Na wa wa wa 4 waec Fowl wey rain beat no de brag Oversabi na junior brother to i don forget No matter how plenty rams dey na d front one dem de always follow Goat wey waka go meet lions na suicide de hungry am 3 Likes 1 Share |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by medwhite0: 12:52pm On Jul 11, 2015 |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by taadaa: 12:52pm On Jul 11, 2015 |
As goat take stand for market dem dey price am 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by bettercreature(m): 12:52pm On Jul 11, 2015 |
I love them 2 Likes
|
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by toluxa1(m): 12:52pm On Jul 11, 2015 |
Lmao |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by MrFlavvor(m): 12:53pm On Jul 11, 2015 |
as long as prick Neva die e surely chop bush meat. somebody translate cos I no know d meaning |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by miqos02(m): 12:54pm On Jul 11, 2015 |
chain. ,
there is God oh
|
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by meshacha1: 12:54pm On Jul 11, 2015 |
It is high time our pigeon English is incorporated and legalised. That's the language we hear easily and communicate very fluently. Just as American Latin English is Nationalised and incorporated in dictionary so also I pray/wish pigeon English should be. What is I wanna, gotta .... Pls if u want our pigeon legalised hit like If you don't hit share 1 Like 1 Share |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Cooljoe1(m): 12:55pm On Jul 11, 2015 |
.........teeth wey go pluck go pluck,teeth wey no go pluck no go pluck 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by butanep(m): 12:56pm On Jul 11, 2015 |
halfrica:Nor vex oooo... Abeg you be warri girl... because na warri girls dae smart like this... |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Georgekyrian(m): 12:57pm On Jul 11, 2015 |
seanblaise:As in I go bad gan!! 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by ifeanyiso(m): 12:57pm On Jul 11, 2015 |
Forget say goat get berber no mean say e big pass cow Who will translate? 3 Likes |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Brugo(m): 12:58pm On Jul 11, 2015 |
Person wen dey cry dey see road. Translation: |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 12:58pm On Jul 11, 2015 |
butanep:Something like dat Bt not full blooded Am a diluted warri girl av gat yoruba blood in me too am feeling like an hybrid now o Warri halfcaste 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by johnwizey: 12:59pm On Jul 11, 2015 |
meshacha1:pigeon ko eagle ni 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:00pm On Jul 11, 2015 |
ifeanyiso:Translation Cos u tink u av common sense doesnt mean u use it like dose who actually av |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:00pm On Jul 11, 2015 |
ifeanyiso:Translation Cos u tink u av common sense doesnt mean u use it like dose who actually av 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by adeom141(m): 1:01pm On Jul 11, 2015 |
person wey grind pepper nor dey carry scratch pola....#teamwarri...#iyara 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:01pm On Jul 11, 2015 |
Brugo:Translation Wen u are confused u can never be right |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Zenfarm: 1:02pm On Jul 11, 2015 |
Funny
|
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by butanep(m): 1:02pm On Jul 11, 2015 |
Oooooo... Most of this Pigin originated from the capital of the world Warri... Na fowl when nor like him life dae Bobo for night... Translation: if you love your life, avoid midnight movement. Who then pray for never better, na who then come cause... Translation: people they always pray for are still stagnated, so person when dae cause own don finish... I am a proud delta guy representing Sapele constituency... If you be waffi guy abeg hit like... 3 Likes 1 Share |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:03pm On Jul 11, 2015 |
MrFlavvor:Translation Never die ontop one girl plenty girl still dey for ground |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:04pm On Jul 11, 2015 |
Nice post |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by MERS(m): 1:04pm On Jul 11, 2015 |
seanblaise: Jokes aside, pidgin language is the one tongue that unites us all. It should be our official language. Standardise the thing and make it easy for everyone to flow. |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:07pm On Jul 11, 2015 |
austinoeze: If u av never been defeated before u dont kno the pain behind it If u do not respect ursef u will be belittled Follow d words of the elders they av been dere before u If u deliberatly involve ursef into a problem dwn u face everydime consequence wit it |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by butanep(m): 1:08pm On Jul 11, 2015 |
halfrica:I talk am...Omote you nor get issue... Carry go.... you dae represent well even if you be halfcaste... I dae feel you... Pikin when go smart, na the way he handle him mama breast then go know... You handle am well... 1 Like |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:10pm On Jul 11, 2015 |
butanep: thank u sir |
Re: Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... by Nobody: 1:10pm On Jul 11, 2015 |
butanep: |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Photo Of A Man Sleeping Inside A Bathtub Filled With Water / When You Force Your Husband To Go To A Vigil with you. / Translate This Pidgin English To Correct English
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |