Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,161 members, 7,880,640 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 11:20 PM

How I Take Finish Myself For Porthacourt - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How I Take Finish Myself For Porthacourt (607 Views)

My Babe Threatened To Kill Me If I Leave Her; Should I Take Her Serious? / What Drug Can I Take To Bleep Her Well Please Tell Me / How Do I Take My Fiance Virginity Without Hurting Her? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Take Finish Myself For Porthacourt by Ayofresh4u(m): 12:22pm On Jul 11, 2015
get this particular restaurant wey i dey always chop for
Port harcourt, e get one oyinbo wey dey always com chop
there too. any time wey dis oyinbo chop finish he go shout
"Hey, so i wonder wetin dey make am shout, i decide to
chop wetin the oyinbo dey always chop so i go shout too.
When i reach there the next day i order wetin the man dey
always chop, them tell me say na chicken and red wine so
i chop am i no shout, i collect extra plate i no still shout,na
then i just vex so i ask for my bill,the waiter tell me say
one plate of chicken na N30,000 and red wine na N15,000
then the extra plate na N20,000 na then i shout
heyyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyyy!! heyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!!
Lol read intresting topics @ http://amebocity.com

1 Like

Re: How I Take Finish Myself For Porthacourt by Deexxy: 12:24pm On Jul 11, 2015
This story is always funny whenever I read it. gringrin
Re: How I Take Finish Myself For Porthacourt by Nobody: 12:27pm On Jul 11, 2015
Not funny
Re: How I Take Finish Myself For Porthacourt by Lordave: 12:39pm On Jul 11, 2015
After Buhari's coup in 1983, I read it. It was funny and helped me relax.

I've read it now, it's funny but I'm not relaxed. embarassed

1 Like

Re: How I Take Finish Myself For Porthacourt by Nobody: 2:19pm On Jul 11, 2015
op do you want me to laugh?

(1) (Reply)

The Man With Two Functioning joysticks / Sex And Lifestyle / Smoking Marijuana, Cigarettes Can 'kill' Your Penis — Research

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.