Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,503 members, 7,999,240 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 09:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care (987 Views)
If A Girl Begs You To Take Her Virginity Will You Do It? (pictures Added) / Sex With A Broke Girl Vs Sex With A Rich Girl / A Nairalander Is Falling In Love With A Rich Girl Who Doesnt Care(pictures) (2) (3) (4)
Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by Maxtermind(m): 8:42am On Jul 19, 2015 |
This morning I just dey escort one of my friends to the bus stop from my house when I see one clean beautiful girl come out from her Brand New Range Rover SUV dey cry, dey kneel down dey beg one slim bobo wey be like say him never chop for months.The babe just dey beg dey cry dey follow the guy, dey tell am say she no need money, she no need Brazilian wigs, she no want house or anything, she say she no even need the SUV all she want na him love, him kisses and him warm embrace. The babe just dey shout dey cry.When I hear these words my heart stop, my head spark and my brain burst,the guy no even dey look the babe sef, na there me come vex say if this guy no value this girl well right now me I don fall in love be that, so make I go claim this girl. But as I near them, one man just touch me for back say Mr Man abeg no block the camera… na film dem dey shoot.... 2 Likes |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by iceberylin(m): 8:44am On Jul 19, 2015 |
Nollywood again |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by izuch(m): 8:46am On Jul 19, 2015 |
You for know say such only happens in movies |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by Nobody: 8:47am On Jul 19, 2015 |
lwtmb airforce1 has need dissed by a crazy rapper in this new beef track... rush now, download and listen. here www.datafilehost.com/d/eaca0976[/quote] |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by Nobody: 8:49am On Jul 19, 2015 |
LMFAO. I was about to say she's a FOOL. |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by donholy28(m): 8:56am On Jul 19, 2015 |
I think say na real sef...I 4 go apply in person |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by boboLIL(m): 9:32am On Jul 19, 2015 |
Baba which kind be dis? |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by laplace12(m): 9:59am On Jul 19, 2015 |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by DMproperty: 12:46pm On Jul 19, 2015 |
Maxtermind: |
Re: Rich Girl Begs Jobless Man For Love And Care by Nobody: 1:04pm On Jul 19, 2015 |
laplace12: Fourier12 I see u |
(1) (Reply)
Rate Her / Think Men / Things Nigerian Ladies Do Just To Impress
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |