Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,921 members, 8,035,909 topics. Date: Tuesday, 24 December 2024 at 01:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola (844 Views)
Tea With Lola / I need good friends / Any Charming And Funny Guy Intrested In Hanging Out Or Just Being Good Friends?? (2) (3) (4)
I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by jahnnelly(m): 9:58pm On Mar 11, 2009 |
Am ice cube. Am nw here |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by romsky: 11:11am On Mar 12, 2009 |
yeh if say i neva born again wetin i for u ehen u no go fit tell police |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by Ben13: 11:14am On Mar 12, 2009 |
you just called the good friends |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by romsky: 11:17am On Mar 12, 2009 |
i tink u r jealous |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by Lolabbey: 11:19am On Mar 12, 2009 |
@ bwn,y una dey use those froggy eyes dey intimidate d innocent new comer, ben abi e pain u sey-------- |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by romsky: 11:20am On Mar 12, 2009 |
e dey pain am terebly say him name dey omitted nah but i fit insert for am |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by Lolabbey: 11:23am On Mar 12, 2009 |
abeg help am do am now |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by romsky: 11:28am On Mar 12, 2009 |
him ticket don finish |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by ravenzord(m): 12:52pm On Mar 12, 2009 |
Instead of d guy make him talk say him dey find wife,him dey use english cover am,imagine all d friends wey him call na female.Shioo! |
Re: I Need Terebly Good Friends Lik Romade,clemcykul,lola by CrazyMan(m): 1:24pm On Mar 12, 2009 |
@Poster. I've never seen your posts on the joke section before so if you're new here as you claim, how then do you know romade, clems and lola. . . what me think is that you're one of those double id members trying to impress someone. |
(1) (Reply)
I Need A New Relationship! / Board, Lonely, Depressed In Abuja! Got No Friends! No One 2 Talk 2 / Ladies Let's Hook Up For Fun And Pleasure.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |