Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,224,259 members, 8,059,215 topics. Date: Wednesday, 22 January 2025 at 09:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? (3882 Views)
What Will Happen If Our Naija Babes Catch This Dog.? / What Is Our Naija Girls Turning Into??? (read This) / This Guy Won't Just Stop I Blame Our Naija Girls Sha (photos) (2) (3) (4)
Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 9:54pm On Jul 28, 2015 |
Abeg,why una dey para 4 una sis dem na? Just see wetin una don do e good so Our ladies dem no dey too comment again bcuz of una bad belle mouth e gud so 4 una eyes? Abeg make una try pity dem small na dem stil be human beings like u just dat na "yanga" be d wahala make una try get small conscience na my sis dem go change aswear Thank you 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 9:58pm On Jul 28, 2015 |
They shouldn't get intimidated Sometimes it's just people's perspectives that they share Keep doing your thing people must talk |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:03pm On Jul 28, 2015 |
Who cares? me no send dem!if dey like make dem bash me from now till tomorrow,i wont still care as long as their comments never decrease my salary 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by vizkiz: 10:05pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: which kin yeye salary be that? 3 Likes |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:06pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: this your salary sef.... mb own dey there |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:07pm On Jul 28, 2015 |
vizkiz:No matter how small it is,i cherish it cos no man can do me shakara he get money,i get.. 5 Likes |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:09pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:y asking? 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:15pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: if e no reach i fit dey load for you |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by iamtomi(f): 10:18pm On Jul 28, 2015 |
vizkiz:lol...see beef.. 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:18pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:No thanks,i am okay with my one kobo |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:19pm On Jul 28, 2015 |
ArchEnemy Oh yea! I get ur point sha That's one of the reasons my friendz love me. ( they know I got no time to ponder about what people say about me) cuz I/you/we know mouth must talk 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by robosky02(m): 10:20pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: say yes or... |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:22pm On Jul 28, 2015 |
robosky02:Or what?do ur worst |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:25pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:sharrap joor |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:26pm On Jul 28, 2015 |
Prettythicksme,, you like origin bah? Hw many bottles u fit finish? lol U deserve a medal jor 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:27pm On Jul 28, 2015 |
Sinnzu:sinnzu d machine gun! 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:30pm On Jul 28, 2015 |
Mznaett:Gimme 24,i will b fine |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by cyprus000: 10:32pm On Jul 28, 2015 |
ArchEnemy:[size=13pt] And WTF are they doing that should be sustained. Throw light [/size] 2 Likes |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:35pm On Jul 28, 2015 |
iamtomi: |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:36pm On Jul 28, 2015 |
Jah! Tamuno ei! No be 4 my thread you go cum sleep throway clothe o mention anoda number jor lol |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:37pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:ole! |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by pbs4real(m): 10:39pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:shaaarap dre dt ur salary wey no fit buy mah boxer 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Mznaett: 10:39pm On Jul 28, 2015 |
[quote author=iamtomi post=36375898] lol...see beef.. U like trouble pass fight d way I c u lol |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:...arrhh babe u funny |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:40pm On Jul 28, 2015 |
pbs4real:bad belles everywhere!una never plenty reach |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:42pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme:Hola mami |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by babyfaceafrica: 10:44pm On Jul 28, 2015 |
I guess its normal..guys don't take dis tins a heart..ladies should also nt take it..learn from it and improve where you lacking..the bashing won't stop..it just started!!!! 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:44pm On Jul 28, 2015 |
Sassybae:Iol,dont mind me. |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by ArchEnemy(m): 10:46pm On Jul 28, 2015 |
cyprus000:lol 1 Like |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:47pm On Jul 28, 2015 |
Lol its cool sha prettythicksme: |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by Nobody: 10:48pm On Jul 28, 2015 |
Sinnzu:Papi,what's up? |
Re: Why Our Naija Brodas Dey Para 4 Us Na? by VaselineJelly: 10:50pm On Jul 28, 2015 |
mrs op, if a guys is para 4 u, den he is liking u, so jus allow him parambulate an drop d defensive. |
Dedicate A Song To Ur Boo Or Bae / How Can I Tell He Is Enjoying It? / I Love It Long And Big.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |