Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,323 members, 7,888,023 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 05:43 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (868) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3451702 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (865) (866) (867) (868) (869) (870) (871) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:44pm On Feb 03, 2016
SC31:
Good night everyone,sleep tight and sweet dreams..

Abeg if una help me see my bae crooboy tell am say I don go inside house as I wait for am tire and I no see am.

Qbeg sent4rina hold your wife well so that she no go dey think of to dey borrow people husband again


She go hear am 2nyt..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:45pm On Feb 03, 2016
Fraih:

Fraih is in bae's arms.... I've missed bae so much. kiss kiss
Good night Rukkyola, sent4rina cant fit vex for you na wink even if you borrow plenty husband, he still wont. smiley

Good Night everyone, my Fraiser, SC31, Justified10
Tmrw is another day. smiley
ah! Such is lyf! I told u 2 com and help me beg fraiser so dah e wil defend me and dis is wat u hav 2 say.No problem.Nasoso betrayers full dis city dis nyt.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:47pm On Feb 03, 2016
Sent4rina:


No amount of things they can talk about, i trust u and i'll take it wit an open mind.

NA LOVE DEY SHAKE ME LIKE SAY I DRINK OGOGORO, NO BI MY FAULT...
Dancing skelewu! Haters God don catch una.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:47pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:
wow! Ur wife dey engoin o
She ought to
That is the dividend of choosing wisely
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

Ah! Fraiser even u dah i trusted so much.y ar u falling ma hands nw.pls save my marriage.U know i love my husband so much
hope u are ready to do as i say, if u ar ready i go save ur marraige
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:50pm On Feb 03, 2016
Kbs468:

Dem no know naa. make dem ask Spixytinxy and Mschubby why dey still endure to stick with me during our trying time. Na because dem no wan miss out na
den no fit just afford to leave dat dia big load, den won stay wit am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:50pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
hope u are ready to do as i say, if u ar ready i go save ur marraige
hmm...ist tin 2moro mornin.i shal visit dchiefpriest 4 u.do as u say ko.God catch u.My husband trust me and stil loves me:-P
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 11:51pm On Feb 03, 2016
No room 4 blackmailing, i love my queen.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:51pm On Feb 03, 2016
amodu:

She ought to
That is the dividend of choosing wisely
na so.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:52pm On Feb 03, 2016
spixytinxy:
amodu is vewy vewy decent, he is not a flirt, had bn it my hubby now, even dogs nd goat will testify dat he is promiscuous

Thank you o Iya Ibeji, ore mi, ore iyawo mi for coming to my rescue oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:53pm On Feb 03, 2016
katerine7:
Thanks
Uwc!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:53pm On Feb 03, 2016
Abbeyunique2:
hahaha *coverface*
I hope you now know the truth
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:53pm On Feb 03, 2016
Rukkyola:

wetin cary hotel com dis mata nw.If my husband catch me nko?
no worry ur husband no go know, sebi na my friend, even if he won know sef d babalawo go help us find won work for hin hand wey hin go dey do
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:54pm On Feb 03, 2016
justified10:
good evening everyone...how have u been?


to those whose names disappeared on nysc portal, I hope it has reappeared...

I don miss una o. kbs468(how are u and ur wives?)

rukkyola ,have u gotten a new fone? if not, val is almost here..u myt get IPhone 6 as ur val gift.

logodwhiz, hope u are doing good...up Chelsea.I hope u loose tonyt sha..don't blame me for ma wishes o.

prophet shammak, how is d ministry? av u been transfered to d village as well?

fraiser, fraih, how una dey?


dtobs how ur side?

amodu my padi, I don miss u o.

dominion92 bawo ni? hope u fine..




spinxytinxy ma crush(I no knw say I fit crush on person wey I Neva c before o. oyami lenu ju), how u dey? I miss u baje baje...



Missing you is an understatement

How every every
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:55pm On Feb 03, 2016
SC31:
True I concur,my God father is very faithful
Help me tell abbeyunique ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:56pm On Feb 03, 2016
Fraih:

Fraih is in bae's arms.... I've missed bae so much. kiss kiss
Good night Rukkyola, sent4rina cant fit vex for you na wink even if you borrow plenty husband, he still wont. smiley

Good Night everyone, my Fraiser, SC31, Justified10
Tmrw is another day. smiley
gud nyt dear hav d cutest of all sleep :*

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:57pm On Feb 03, 2016
Fraiser:
no worry ur husband no go know, sebi na my friend, even if he won know sef d babalawo go help us find won work for hin hand wey hin go dey do
thank u.sha b ready 4 wat wil happen 2 u 2mo ro.na ur case dchiefpriest go ist attend 2
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:59pm On Feb 03, 2016
Sent4rina:


pls make sure u arrange 1 correct wheelchair if u dey go dey hotel o, u fit need am after she don come see u finish.

Wetin i dey talk sef... She no fit come meet u sef in d 1st place.
lol.... I no fit just stop laffin o, i trust u my gud friend, i know u wudnt comit crime because of woman
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:00am On Feb 04, 2016
Fraiser:
copy dat bro
Na so!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:01am On Feb 04, 2016
justified10:
I stand fit
Gbayi!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Feb 04, 2016
justified10:
gud nyt dear...


but wait o, everybody don marry for dis city o. y only me com single na?
na exile ur wife dey o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:02am On Feb 04, 2016
Rukkyola:
pressy wea is ur wife na?
She's okay! Thanks for asking!

She actually went for Ante-Natal checkup The drugs she was given made her very weak She should be around later this night or by tomorrow!

Cc: MissEvey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by bolagabriella: 12:02am On Feb 04, 2016
SC31:
Bolagabriella thanks for the info dear,pls do you know the name of the cafe and the time they open
No i dnt buh i plan on going to check it out wen ny bro comes arnd dis week
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:02am On Feb 04, 2016
justified10:
lol. dey Dia dey dull.. na ur wife dey complain say she no get toaster...I say make I toast her so she no go think say she no fine cos I knw say na beautiful woman..


but as u don show, I go jejely dey ma lane
hmm...lion,continue lying u hear.u don already enter d list of d pple wey i go carry dea mata go dchiefpriest place 2moro.so b ready 4 d worse dat can happen 2 u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:13am On Feb 04, 2016
LogoDWhiz:


She's okay! Thanks for asking!


She actually went for Ante-Natal checkup
The drugs she was given made her very weak
She should be around later this night or by tomorrow!


Cc: MissEvey
Wow! Pressy,am so happy 4 u o.So ur wyf 2 don get belle.sent4rina,wat ar we waitin 4 nw?

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:17am On Feb 04, 2016
Rukkyola:

Wow! Pressy,am so happy 4 u o.So ur wyf 2 don get belle.sent4rina,wat ar we waitin 4 nw?

Seems like.

She just told me she's going for checkup after some signs.


I haven't been able to have a discussion with her since then!




Btw, this one wey u just dey borrow person husband upandan, kontinu o

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27am On Feb 04, 2016
To all d ladies nd gents dat hav made dis city funfiled 2nyt rukkyola, justified10, sen4rina my friend, SC31, shubs, spinxytinxy, d pressy himself, amodu, crobboy, kbs468, abbeyunique2 nd other monikers too important to mention because of my very big memory I say gudnt. Best wishes to my twin sis fraih nd my own dearest angel blizzydoDo though unavoidably absent because of our marraige preparations. You guys have put smile on my face countless no of times while reading tru ur messages. Their is no doubt u are d best companions in time of loneliness. Love u all... Gudnyt

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by John360: 3:13am On Feb 04, 2016
yes u guy should remain calm
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 3:53am On Feb 04, 2016
Citizens of this great city are extremely up and doing. Imagine just eight hours my Etisalat Line failed, I have to try to catch up with 14 new pages...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 4:07am On Feb 04, 2016
I saw my final year result last year and gave my life to Christ... just like that,without any preaching

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 4:44am On Feb 04, 2016
Started making purchases of some kits yesterday, Just to avoid inflation that may result from last-minute rush.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 6:26am On Feb 04, 2016
Fireandice:
I think you should go to ust and, although they don't do alnight and Sunday, but they accept cash and use there card to register for you... I plan on going there too


Thanks for the info...my 3 states of choice are the so called "hot cakes" so I really wish to register as early as possible.
When are u planning to do urs? I could give u a ride there grin

(1) (2) (3) ... (865) (866) (867) (868) (869) (870) (871) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.