Stats: 3,174,159 members, 7,890,923 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 01:22 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls, Of Nowadays (1092 Views)
Guys Beware: Too Many Runs Girls Nowadays. / Top 8 Lies Told By Girls Of Nowadays / Top 8 Lies Told By Ladies Of Nowadays (2) (3) (4)
Girls, Of Nowadays by daduke2k(m): 2:09pm On Mar 21, 2009 |
abeg make person tell me y fine gals always go for the kpako and ugly guyz |
Re: Girls, Of Nowadays by eyonigger(m): 2:55pm On Mar 21, 2009 |
na coz the ugly guys don step up their game, since them know sey most decades wey don go past na the fine boys dey hold the fyn girls, but now, na 4 d wowo guys. |
Re: Girls, Of Nowadays by JJYOU: 2:57pm On Mar 21, 2009 |
eyonigger:you and your funny logic |
Re: Girls, Of Nowadays by daduke2k(m): 4:38pm On Mar 22, 2009 |
the thing be say my guy wey wowo well well don collect my chic ,i want to know y |
Re: Girls, Of Nowadays by patwhizkid(f): 4:46pm On Mar 22, 2009 |
Maybe d worwor guy sabi handle ur chic pass u nao |
Re: Girls, Of Nowadays by yme1(f): 4:52pm On Mar 22, 2009 |
@poster maybe that ur frd dey spend money and you dey talk money unfortunately,ur babe nor need guy wey dey talk money but wey dey spend money nor beef me o, i just dey assume |
Re: Girls, Of Nowadays by daduke2k(m): 5:20pm On Mar 22, 2009 |
@patwhizkid dat one no be wahala my 13 inch dey work well but @y me unfortunately it seems u are right. ![]() ![]() |
Re: Girls, Of Nowadays by patwhizkid(f): 5:27pm On Mar 22, 2009 |
U sure say ur tin reach 13inches? Abeg, go tailor shop go measure am again. |
Re: Girls, Of Nowadays by yme1(f): 5:29pm On Mar 22, 2009 |
@poster i right abi, nothing do me just kiddin |
Re: Girls, Of Nowadays by Orikinla(m): 5:35pm On Mar 22, 2009 |
daduke2k: What you have got in your pockets and in-between your thighs can make all the difference to babes. |
Re: Girls, Of Nowadays by tpia: 9:36pm On Mar 22, 2009 |
. |
Re: Girls, Of Nowadays by Sauron1: 10:10pm On Mar 22, 2009 |
daduke2k: Becuz kpako and ugly guys have the phatest pockets. They go for the depth of the pocket NOT the guy carrying it. ![]() ![]() Moral of the story. . . . . .M.O.B.(Money Over Bweetches). |
Re: Girls, Of Nowadays by tope2000(f): 10:13pm On Mar 22, 2009 |
Ugly guys are better lover ![]() |
Re: Girls, Of Nowadays by monisade(f): 6:44pm On Mar 23, 2009 |
cos ugly guys know d worth of their chick. they are better lovers too. |
Re: Girls, Of Nowadays by server34(m): 12:41am On Mar 24, 2009 |
All these girls wey dey talk say ugly guys are better lovers. Na lie oh. Na money be d koko. |
Re: Girls, Of Nowadays by onyxera(m): 2:06am On Mar 24, 2009 |
byfrnd security reasons.dem no say d wowo guys go be theirs witout cheating on dem |
Re: Girls, Of Nowadays by Nobody: 2:17am On Mar 24, 2009 |
Abeg, even wowo men dey cheat. Abi we no get Nigerian men cheating ni? Fact is, MOST ugly men are quiet. I love quiet men |
Re: Girls, Of Nowadays by donshaq(m): 8:07am On Mar 24, 2009 |
Hello house, I am scared of nowadays ladies cuz i wonder if love even exist, Well, is it ever possible to find a lady with much care, luv and faithfulness? Maybe anyone with details may direct it to me, and if any faithful lady is interseted in any real relationship should pls contact me personally. Pleae don't play me i'm here on a serious issue. azexclusive@gmail.com |
Re: Girls, Of Nowadays by charles316: 12:54pm On Mar 24, 2009 |
@PATWHIZKID,JUST NOTICED THAT WHEN PPLE ARE TRYING TO SAY SOMETHING REASONABLE,U COME WITH D SIZE OF A MAN`S DICK.AS A WOMAN ,U WHOLE LIFE SHLD NOT BE CENTRED ON A MAN `S DICK.THINK ABT UR GUTTER (SORRY CUNT) THAT WE GUY ARE DESTROYING.WHAT WILL U HAVE LEFT FOR UR HUSBAND. IS UR DAD`S DICK UP TO 8 INCHES.PLS WE ARE ALL WAITING FOR UR ANSWER. |
Re: Girls, Of Nowadays by Fhemmmy: 1:07pm On Mar 24, 2009 |
It is cos sometimes, the babes knows that the wowo guy wont leave them for better chick, they know that they wont have to compete for the love of a wowo guy |
Re: Girls, Of Nowadays by Dvampire(m): 1:10pm On Mar 24, 2009 |
charles316: this is a deep beef brewing. |
Re: Girls, Of Nowadays by origina9ja(f): 1:44pm On Mar 24, 2009 |
@ Fhemmmy i can feel you are talking from experience ermm true talk sha |
Re: Girls, Of Nowadays by janedoe(f): 12:07am On Mar 25, 2009 |
@ topic,Gee I don't know,I'll ask beyonce next time I see her ![]() |
Re: Girls, Of Nowadays by ken4jj(m): 12:33am On Mar 25, 2009 |
na true u talk |
Re: Girls, Of Nowadays by romsky: 12:31pm On Mar 25, 2009 |
hmmm |
Re: Girls, Of Nowadays by Gabry(f): 12:43pm On Mar 25, 2009 |
Poster, maybe because their personality is da bomb and that they make them happy . Rather than going for some guys. CHAI! Whats the point if he is handsome and rich but he treas her like a possum! |
Re: Girls, Of Nowadays by ijleke(f): 12:58pm On Mar 25, 2009 |
@ poster because we don tire for FINE BOY no KOKO, na finE BOY GO PUT FOOD FOR TABLE, |
Re: Girls, Of Nowadays by daduke2k(m): 1:50pm On Mar 25, 2009 |
the thing be say money no be every thing but i think she dey gbadu my koko |
Re: Girls, Of Nowadays by Amigoz(f): 2:03pm On Mar 25, 2009 |
so you found a fine girl who likes ur ugly face and gbadun ur koko and u still asking the y question ![]() |
Re: Girls, Of Nowadays by 190: 2:51pm On Mar 25, 2009 |
me i dnt knw o if fine girls go afta ugly guys neva heard neva seen |
Re: Girls, Of Nowadays by olu2cool(m): 3:25pm On Mar 25, 2009 |
those babes are liars, they r after their pockets!!! ![]() |
(1) (Reply)
What Is D Difference Between Giving Respect To Ur Man Nd Almost Being A Doormat? / 10-10-10: Birthday/month Mate Meet Up Zone / Age Discrimination
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |