Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,169 members, 7,913,332 topics. Date: Wednesday, 07 August 2024 at 01:21 AM

Without Eddie Lawani My Life For Get As E Be - 2face - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Without Eddie Lawani My Life For Get As E Be - 2face (4069 Views)

Toyin Lawani Gifts Nina With A Brand New Car For Her 22nd Birthday / Fashionable Mums- Tonto Dikeh And Toyin Lawani Flaunt N400k D&G Glasses / Ghanaian Actor, Eddie Coffie, Is Dead (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Without Eddie Lawani My Life For Get As E Be - 2face by AKPOSbaba: 7:47am On Aug 09, 2015
Dem say anything wey belong to Caesar make u nor waste time to givam to ram.
2face don carry di respect wey Eddie Lawani dizav givam.
Akordin to 2face,di day wey he meet show promota,Eddie Lawani, na dat day naim levels change for him life.
2baba yarn all dis one wen he dey follow tori pipo yarn.
He say during dat time,Eddie introduce dem to plenti pipo.
He say wen he see dem naim he alla say,"shuo!na dis kain bizness una dey do"?
Like play,like play 2face say,na since dat time naim tins take be for him life come rish now.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/08/without-eddie-lawani-my-life-for-get-as.html

Re: Without Eddie Lawani My Life For Get As E Be - 2face by Eliza5050(f): 8:19am On Aug 09, 2015
Nice
Good to show appreciation

(1) (Reply)

Munachi Abii Got Breast Implants!! LOOK! / 10 Men Tiwa Savage Has Dated / Dayo Amusa Seeks Help For Woman Sleeping With Her Dad For Over 22 Years (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.