Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,216 members, 7,910,304 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 02:19 AM

Calabar Girls - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Calabar Girls (2128 Views)

Body No Be Wood(calabar WOMAN) / Why I Hate Calabar Women / Calabar, Igbo And Edo Girls (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Calabar Girls by Chopmoney2(m): 7:21am On Mar 29, 2009
abeg na true say wen calabar girl chop dog meat finish, wen time reach to v good time on top of bed, say she no dey tire, abeg i d go kalaba in 3 days time.
Re: Calabar Girls by PeeJee(m): 9:44am On Mar 29, 2009
haba why u dey expose ur people like this any way na true una no they tire, well when Romade and aminat come back from there trip they will tell u more about calabar chicks ur people. any go with a caton of nylon grin
Re: Calabar Girls by jamace(m): 12:33pm On Mar 29, 2009
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d
Re: Calabar Girls by jamace(m): 1:50pm On Mar 29, 2009
Abeg, leave my sisters alone o. grin
Re: Calabar Girls by sylve11: 7:09pm On Mar 29, 2009
see ya teeth. cool
Re: Calabar Girls by krama(m): 8:58pm On Mar 29, 2009
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 4:03pm On Mar 30, 2009
lol i dey love calabar girls only say na their yam legs dey discourage my life
Re: Calabar Girls by factbox(f): 11:52pm On Mar 30, 2009
shocked shocked shocked shocked shocked shocked na wah hoooooooooooooo
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 11:36am On Mar 31, 2009
for you?
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 3:15pm On Mar 31, 2009
no be all of dem get yam legs oooo
Re: Calabar Girls by lordmassac(m): 3:44pm On Mar 31, 2009
go there gokill ur self shocked shocked shocked shocked
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 3:52pm On Mar 31, 2009
advise am again
Re: Calabar Girls by romsky: 5:45pm On Mar 31, 2009
he don pack load already
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 5:50pm On Mar 31, 2009
dem pursue u
Re: Calabar Girls by ajekpaks(m): 7:05pm On Mar 31, 2009
Chileke
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 12:00pm On Apr 01, 2009
hmm
Re: Calabar Girls by sylve11: 1:50pm On Apr 01, 2009
clemcykul:

lol i dey love calabar girls only say na their yam legs dey discourage my life

if dem use that leg match ur chest eh, e go belike sey na 911 hit u cool
Re: Calabar Girls by blissieng(f): 3:24pm On Apr 01, 2009
sylve11:

if dem use that leg match ur chest eh, e go belike sey na 911 hit u cool

Make una create una own, make we see wetin dem go get. shio

the things outside will fade, how many times do I have to say that? LOook on the inside guys! yam or no yam; na im we go chop? Na leg u dey find - you go tire o; una go tire!
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 3:42pm On Apr 01, 2009
for where
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 3:45pm On Apr 01, 2009
4 hia
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 10:58am On Apr 02, 2009
lies
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 11:03am On Apr 02, 2009
liar below me
Re: Calabar Girls by sholabanke(m): 11:05am On Apr 02, 2009
including u
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 11:08am On Apr 02, 2009
sharrap jorh
Re: Calabar Girls by sholabanke(m): 11:11am On Apr 02, 2009
okay madam
lipsrsealed
Re: Calabar Girls by clemcykul(f): 11:20am On Apr 02, 2009
woman wrapper!
lol
Re: Calabar Girls by PeeJee(m): 11:21am On Apr 02, 2009
hehehehe cheesy una no go kill me oooo my baby no they carry last good gor u banke just  lipsrsealed that ur mounth
Re: Calabar Girls by sholabanke(m): 11:23am On Apr 02, 2009
where u dey talk from?
dem don realese u from police station?
Re: Calabar Girls by PeeJee(m): 11:25am On Apr 02, 2009
sholabanke:

where u dey talk from?
dem don realese u from police station?
haba banke just came back from my trip croatia Romade and Clemcy baby are aware coolhi clemcy baby wink
Re: Calabar Girls by Lolabbey: 11:27am On Apr 02, 2009
siddon dia dey daydream
Re: Calabar Girls by sholabanke(m): 11:27am On Apr 02, 2009
ohhh!
welcome back
how is croatia and new mosquito over there
hope dem no bite u too much
Re: Calabar Girls by PeeJee(m): 11:30am On Apr 02, 2009
man there is not like mosquito there . maybe its that ur village. Any way my trip is fyne cool

(1) (2) (Reply)

I Cant Stop Laughting, Our Naija Is Really Great, Imagine This Below / Job Application Letter (A Must Read) / Who Truly Has The Tire

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.