Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,301 members, 7,950,540 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 04:09 PM

[lyrics] P-square - 'OMG' Free Me - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / [lyrics] P-square - 'OMG' Free Me (355 Views)

Paul Okoye Assists The Lady Who Cried For P-square To Re-unite / (lyrics) P-square Bank Alert / P-square Hang Out At Jay Z’s Tidal New York Office (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

[lyrics] P-square - 'OMG' Free Me by infosplash(f): 12:39pm On Sep 06, 2015
Oya make u free me (Songwriter: P-Square )
Oh my God oh x2 Dem dey dey speculate Oya free me now
Verse Wen we come around we dey shut dem city down We dey rock and boogey down We dey pop champagne Nd we no dey drown oh Why dey dey frown Why u dey frown Wen we dey ur town Why b say u no dey look around Den u go know say no be mouth oh Oh my God oh x2 Dem say we dey jazz oh X2 Some people dey mad oh say na juju we dey add oh (we dey add oh) Na d collabo Wey we dey do With our God oh na hin dey yakata Dey work oh Nobi today x2 Hook Dem dey hide Like Ray Charles Some of dey wonder Like Steven Wonder How we dey glad x2 No b man oh x2 Na God eh x3 Free me now Chorus Oya make u free me Free me Be yourself U Can never be me (omo na God oh)
Verse Why u dey analyze Why u dey vex and criticise Na ma time I dey utilize We dey make my account dey arise If u sit down dere dey look oh Ur bank alert go dey minimize oh Nd if u won wear ma shoes oh Unwanu Check am out Whether na ur size oh Oh my God oh x2 Dem say we dey jazz oh X2 Some people dey mad oh say na juju we dey add oh Na the collabo Wey we dey do With our God oh na hin dey yakata Dey work oh Nobi today x2 Hook Dem dey hide Like ray Charles Some of dem dey wonder Like steven wonder How we dey glad (dey glad) No b man oh x2 Na God ehx2 Free me now
Chorus Oya make u free me Free me x2 Be yourself U Can never be me (omo na God oh) Oh my God oh x2 Dem dey dey speculate Oya free me now Oh my God oh x2; Dem dey dey speculate

Hook
Dem dey hide Like ray Charles Some of dem dey wonder Like steven wonder How we dey glad (dey glad) No b man oh x2 Na God eh x2 Free me now
[Chorus x2] Oya make u free me Free me x2 Be yourself U Can never be me (omo na God oh) Copyright: P-Square

source: www.hotxclusive.com/2015/09/06/lyrics-p-square-omg-free-me/

(1) (Reply)

Most Horrified Experience Ever! Orlando Jaws Ride As Massive Shark Sinking Boat / P-square Hang Out At Jay Z’s Tidal New York Office / Ladies Only! See Photo The Game Posted On Social Media

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.