Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,742 members, 7,885,967 topics. Date: Wednesday, 10 July 2024 at 06:33 PM

I Need Help: I'm Rili Confused About This. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Need Help: I'm Rili Confused About This. (459 Views)

The Bombom Confused This Little Boy / I'm Kinda Confused... Is This Guy Helping Or Tapping Anointing? / Still Confused About This, You Think You Can Explain(photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Need Help: I'm Rili Confused About This. by LaJose78(m): 7:33am On Sep 24, 2015
Since this week start i don dey see sum things wey i neva c sum weeks ago. Owkay, u wan knw weytin i dey c? I dey see different kind of ram and cows since this week don start. And waking up dis mawni, i don see one cow and two rams inside my compound, dem say na my landlord wey get dem. Abeg weytin dey apun today? Shey no be xay all dose animals run comot 4rm market sha?...make sm1 gist me abi na only me dy c dis tinz?

(1) (Reply)

Building Developers Started Construction / Job Interview / #thingsilongthroatfor

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.