Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,855 members, 7,906,158 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 06:19 AM

Make Way For Fools - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make Way For Fools (2704 Views)

25 April Fools Day Pranks You Can Play On Friends / Three Fools Of Nairaland (fun) / For Fools (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Make Way For Fools by clemcykul(f): 12:34pm On Apr 29, 2009
@D1
I no fit shout, ur wickedness no be today thing
Re: Make Way For Fools by D1KeleVra(m): 12:57pm On Apr 29, 2009
me? me? wicked? me wey give u 50Naira yesterday, when u hunger wan make u crase? u go see.
Re: Make Way For Fools by clemcykul(f): 1:18pm On Apr 29, 2009
no vex na i just dey play. abeg borrow me 50naira make i buy one coke bottle
Re: Make Way For Fools by Lolabbey: 1:21pm On Apr 29, 2009
no i sell myn for 100naira,try romade cool spot
Re: Make Way For Fools by D1KeleVra(m): 2:14pm On Apr 29, 2009
Clem, take N100, buy two, one for ur monkey too tongue
Re: Make Way For Fools by sylve11: 3:15pm On Apr 29, 2009
i support with 500 make him take buy one for him obuko cool
Re: Make Way For Fools by Lolabbey: 3:17pm On Apr 29, 2009
hahahah.lol
Re: Make Way For Fools by romsky: 3:21pm On Apr 29, 2009
Make Way For Fools
Re: Make Way For Fools by Lolabbey: 3:28pm On Apr 29, 2009
i alredy made way for them below me
Re: Make Way For Fools by D1KeleVra(m): 6:11pm On Apr 29, 2009
romade:

Make Way For Fools

*Obeys Romade and side-steps to the right*
Re: Make Way For Fools by sholabanke(m): 6:19pm On Apr 29, 2009
and am side step to the left
Re: Make Way For Fools by clemcykul(f): 3:26pm On Apr 30, 2009
i dont make way for fools, i make dem make way for me
Re: Make Way For Fools by D1KeleVra(m): 6:10pm On Apr 30, 2009
Wow! Could this be the first sightings of a bigger fool? I no mention name o! tongue

(1) (2) (3) (4) (Reply)

10 Wonderful Robert Mugabe Quotes That Will Make You Cheerful / Jake Was Dying & He Had Something To Confess To His Wife / Akpors In Pharmacist Wahala

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.