Stats: 3,172,615 members, 7,885,553 topics. Date: Wednesday, 10 July 2024 at 11:29 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Y Me,pls Lets Talk. (2101 Views)
OKUN PEEPS Pls Lets Meet Here (KABBA-KOGI STATE)YtAGBA!!! / All July Borns,pls Lets Meet Here / Pls Lets Chat (2) (3) (4)
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 11:53pm On Apr 23, 2009 |
It Lmao, not imao. Which network? U think say na kuntus servicing network? |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by yme1(f): 11:56pm On Apr 23, 2009 |
correcta i heard it is Imaoooooooooooo any way was just kidding |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 11:58pm On Apr 23, 2009 |
How far, how many boys don service ur kuntus today sef? |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by yme1(f): 1:32pm On Apr 24, 2009 |
pat you nor trust me again i don repent ooo how far? |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 2:50pm On Apr 24, 2009 |
I nor twust u becos ur kuntus don scata so dey e don turn kuntunses. Me wey be ur mama na virgin o. Me is fyn. How is u? |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by yme1(f): 6:32pm On Apr 24, 2009 |
haba you need to trust me now ![]() |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 12:01am On Apr 25, 2009 |
Trust 4 u betrayed! |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by Melinde: 11:39am On Apr 30, 2009 |
@pat u no know say servant dey pass master, train ur pikin so e go big pass u. |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 11:41am On Apr 30, 2009 |
Ok |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by yme1(f): 4:22pm On May 04, 2009 |
@melinde you want make i send you go liberia ![]() ![]() ![]() ![]() @pat ![]() ![]() ![]() |
Re: Y Me,pls Lets Talk. by patwhizkid(f): 4:42pm On May 04, 2009 |
Nor mind that jealous girl jare. ![]() |
Nigerian Girls In The US Please Drop Your Contacts,you Are The Best! / I Needs A Lady Friend With Benefits / I Need A Mature, Sexy Lady For Something Mutual And Intimate..lol
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |