Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,560 members, 7,951,343 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 02:23 PM

True Life Story - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / True Life Story (892 Views)

True Life Story / True Life Story! Hahahaha / My True Life Story Yesterday. U Must Laugh! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

True Life Story by ajekpaks(m): 5:06am On Apr 20, 2009
No be small thing we I see, oh.

for my area, Because i sabi operate almost any phone, them come tink say I be computer guru,One eyed man well I dey enjoy the status no be small,

one day I go my friend house, im anty see me come call me dey tell me about the thing wey do im phone, she say the phone fall inside water,

na im I tell am say make she losen am dry am before she go use am again this one na big information for my area Na im I go house, as I dey come the next day, I ask am where the phone dey,,, Na im she bring the phone, as I look am, well well, I come dey wonder the make of this Nokia wey I never see before for my life, the screen bend somehhow, na im i ask the aunty weda na only water the phone enter wey e take be like this/?

Aunty----- Em you tell me say make I make am dry before I use am,, emm, as you know say rain fall yesterday so sun no come out atall, so i come on the stove, say make i put am so that e go dry na im make the screen come be like that oh






which kain stupidness be this??
Re: True Life Story by clemcykul(f): 4:00pm On Apr 20, 2009
stupidness lol

its stupidity my dear, nice joke though
Re: True Life Story by naijababe2(f): 4:13pm On Apr 20, 2009
lol , she could av put it inside a microwave,lol,it wil turn frm nokia to cokia.
Re: True Life Story by Ben13: 4:17pm On Apr 20, 2009
that's correct, my darling. cheesy
Re: True Life Story by naijababe2(f): 6:22pm On Apr 21, 2009
lol
Re: True Life Story by sholabanke(m): 6:25pm On Apr 21, 2009
wetin be dat dear?
Re: True Life Story by Ben13: 6:37pm On Apr 21, 2009
go away! angry

na only skirt you go dey follow, until you go fall inside hole
Re: True Life Story by naijababe2(f): 2:50am On Apr 22, 2009
which hole?
Re: True Life Story by clemcykul(f): 10:19am On Apr 22, 2009
hole of pleasure
Re: True Life Story by benedictac(f): 10:48am On Apr 22, 2009
u mean 1min pleasure?
Re: True Life Story by Lolabbey: 10:52am On Apr 22, 2009
wteva
Re: True Life Story by benedictac(f): 10:54am On Apr 22, 2009
meaning?
Re: True Life Story by Lolabbey: 10:59am On Apr 22, 2009
anything
Re: True Life Story by naijababe2(f): 11:18am On Apr 22, 2009
like?
Re: True Life Story by Lolabbey: 11:22am On Apr 22, 2009
abeg make ona free me jare
Re: True Life Story by benedictac(f): 11:28am On Apr 22, 2009
u dey jail
Re: True Life Story by clemcykul(f): 12:44pm On Apr 22, 2009
mr jailer stop calling her a prisoner

(1) (Reply)

Joke Apart ,is C Dee John, The Fast Rising Comedian Truly Dead?(ibu Chineke) / Old Farmer Joke / Funny

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.