Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,581 members, 7,972,168 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 05:06 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! (949 Views)
Cake Palava - The Curious Case Of Benjamin Button / Fatness Palava / Who Wants To Be A Millionaire PALAVA!!!! (2) (3) (4)
Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! by pastorwilly(m): 6:56am On Oct 05, 2015 |
Can't stop laughing...
*Na only for Nigeria you
go see fish inside
"MEAT PIE"..
*Na only for Nigeria we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.
*Na only for Nigeria
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...
*Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...
*Na only for Nigeria
Pharmacy dey sell Coke,
Recharge Card, Chin
chin,Puff puff and beer,
Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
*Trust me. Na only 4
naija you go find a
graduate of mechanical
engineering dey do him
NYSC 4 Police station.
*Na only 4 naija you go
see one person dey use
Bold5, X3, Ipad2 and
Nokia N8 all at once
while his mother dey
sale akara and bread for
jungle.
*Na only 4 naija you go
see a graduate of law
dey work as generator
repairer.
*Na 4 only Naija, you go
see mad man dey
control traffic, people
wey their head correct
dey obey...
*Na 4 only Naija, wey
you go see the
president senior the
country himself.
*Na 4 only Naija, you go
see native doctor dey
use laptop connected
with MTN modem.
Maybe they are now
consulting the spirits
online..
*Na only for naija u go
see a man selling a book
from street to street
dat says HOW TO MAKE
MONEY WITHOUT
STRESS. I wonder why
him no read d book. I
salute una Nigerians....
Naija no dey carry last..
Na only 4 Naija u go see person read
this my joke finish without
commenting.lol |
Re: Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! by pastorwilly(m): 6:57am On Oct 05, 2015 |
Can't stop laughing lol... |
Re: Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! by respect80(m): 7:07am On Oct 05, 2015 |
Na only for naija u go see the pics below
|
Re: Palava Way Dey Happen For Ninja(must READ)!!! by bewla(m): 7:51am On Oct 05, 2015 |
na only naija u go c manbeing wake up post joke people no laugh |
(1) (Reply)
Itz Akpors Again Lolz / When You Decide To Go For Madeinnigeria Jet Part-2 / Look At What Fuel Scarcity Has Caused - A Must See
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |