Stats: 3,172,519 members, 7,885,169 topics. Date: Wednesday, 10 July 2024 at 02:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Body Odour (873 Views)
10 Ways To Detect If You Have Mouth Odour (Funny) / How Do I Tell A Customer That She Has A Body Odour / Buhari's Body Odour (2) (3) (4)
Body Odour by Nobody: 10:37pm On Oct 05, 2015 |
My people i greet una specially....abeg i won ask one question... goat & pig who smell pass & na who mumu pass? because pig too nor dey hear word. abeg give better reason for your answer. Thank you |
Re: Body Odour by hodusglobal(m): 11:04pm On Oct 05, 2015 |
You no go school atall atall. Big or Pig? Urself dey smell pass Pig and you also mumu pass goat... ![]() |
Re: Body Odour by iamskatertola(m): 11:25pm On Oct 05, 2015 |
U no get BIS, or google no work for ur phn, no insult though dis is a joke thread just catching fun #oneloveman ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Body Odour by Nobody: 12:58pm On Oct 06, 2015 |
hodusglobal:your mumu & smell na federal, u nor see say na pidgin english i tek write m...oogbe |
Re: Body Odour by Nobody: 1:04pm On Oct 06, 2015 |
iamskatertola:gooooogle dey give me wrong answer...i feel u 1 Like |
(1) (Reply)
Funny Photos:- Checkout The Most Hilarious Adverts Ever Put Out / When Two Heads are not betten Than One Head / .
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |