Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,627 members, 7,921,339 topics. Date: Wednesday, 14 August 2024 at 11:23 PM

Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help (1322 Views)

Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas / Abeg I No Dey Try Insalt Una? Na Joke Be This Oh For This Pictures / Abeg I Wan Phoc (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Justiz(m): 11:28am On Apr 23, 2009
Help me tel mopo biko
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by dani1luv: 11:35am On Apr 23, 2009
I dont understand
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 11:37am On Apr 23, 2009
just,u'r hereby granted life acomodation in kirikiri cell
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13: 11:39am On Apr 23, 2009
the longest tenant there have just spoken. be sure of a room
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 11:51am On Apr 23, 2009
chairman ben,whci room u wan make ur bro dey?
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by dani1luv: 12:26pm On Apr 23, 2009
poster u nor get job
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 12:27pm On Apr 23, 2009
gbam, u don yarn am finish the poster na agbaya
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by jamace(m): 12:30pm On Apr 23, 2009
U know whether the poster na dat vulcaniser wey Gov Fash destroy him shop for Lagos wey say him wan go be army robber?
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 12:34pm On Apr 23, 2009
hahaha germ wan kill mee wit laf yeeeeeeeeee may be u are right oooh a friend of a tiff is also a tiff. tyty just call me now that una dey do volcanizer there together grin
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 12:42pm On Apr 23, 2009
why d noise?
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 12:46pm On Apr 23, 2009
baby am not makin noise na di koko make me dey laff
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 1:18pm On Apr 23, 2009
wink
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:21pm On Apr 23, 2009
kiss
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 1:26pm On Apr 23, 2009
wetin be dis?
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:27pm On Apr 23, 2009
power failure pls let me put on the gen.
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by mykali(m): 1:32pm On Apr 23, 2009
sad
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by romsky: 1:47pm On Apr 23, 2009
mykali fall from bed & she, don dump am
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:48pm On Apr 23, 2009
no be only dump na fashii am cheesy
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 1:51pm On Apr 23, 2009
clears throat
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 1:56pm On Apr 23, 2009
hope u no mistakenly eat for babayabo house
ba this one wey u dey clear throath like dat
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by mykali(m): 2:00pm On Apr 23, 2009
angry
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by PeeJee(m): 2:03pm On Apr 23, 2009
who u dey bone for ? if u dey angry enter bottle now and break it tongue
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 2:07pm On Apr 23, 2009
hhmmm
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by mykali(m): 2:13pm On Apr 23, 2009
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Zubikky(m): 2:47pm On Apr 23, 2009
Guy, enter supermarket with AK-47 steal one cube of sugar, your dream go come through.
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13: 2:54pm On Apr 23, 2009
really?

ave you tried that before
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 2:56pm On Apr 23, 2009
no be ona two try am
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13: 3:03pm On Apr 23, 2009
na you dey d sugar abi?

tatatatatatfo
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 3:45pm On Apr 23, 2009
comot for roadmake i greet grandma
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13: 3:49pm On Apr 23, 2009
na ur grandma be that. she's not looking bad o

see her K-leg shocked
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Lolabbey: 5:09pm On Apr 23, 2009
na urt mama,u be my papa,dat makes her ma grandma
Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13: 5:14pm On Apr 23, 2009
but I don't knw her before o

(1) (2) (Reply)

Obasanjo Farms A Shining Light To Nigeria / Story Of A Kind Man / Application For Employment!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.