Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,133 members, 7,997,953 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 10:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) (248245 Views)
Future In Chaos (A True Life Short Story)written By Etz Sky Prince / Soyinka Backtracks On U.S Visit, Returns To Deliver Lectures / The Day MTN taught me the Lesson of my Life ( Short Story) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply) (Go Down)
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by MrSarcasm(m): 7:34pm On Oct 17, 2015 |
LOL, I like your spirit bro, even Ronaldo no hype himself reach you following 1 Like 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Pidggin(f): 7:34pm On Oct 17, 2015 |
Nollywood |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:36pm On Oct 17, 2015 |
Chai. I can't help buh speak. Op na how many days u wan use tell us story na? Oya drop ur numba Mak I call u so dat u go giv me rest jist Mak I post am abeg. Com to tink of it self, whc kind villa u dey stay Wey no get lite self?? 6 Likes 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Simoneblosson(m): 7:37pm On Oct 17, 2015 |
Classcaptain post na Classcaptain post na |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by FIGARO00: 7:40pm On Oct 17, 2015 |
oh bob, see crowd... |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by lizh(f): 7:42pm On Oct 17, 2015 |
[color=#990000][/color]crazy op |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:42pm On Oct 17, 2015 |
jamesbridget13:babe hw far? |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by christinie(f): 7:42pm On Oct 17, 2015 |
Why the suspense though? |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:42pm On Oct 17, 2015 |
Chaiiiiii. C traffic abeg 1 Like 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by lizh(f): 7:44pm On Oct 17, 2015 |
This op is crazy |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by zynzyn(m): 7:45pm On Oct 17, 2015 |
I don comot. My battery is draining fast! |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by abiambo(m): 7:45pm On Oct 17, 2015 |
Guy finish d story na, abi na mb ffinish No mind all dis critics o... dis is ur 2nd story am reading and what I can say is "U are a good story teller " keep improving... cheers |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:46pm On Oct 17, 2015 |
wtf ,the amount of traffic this thread is creating is too much ,op nice story make sure u return the cloths u borrowed 1 Like |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by mysticdollar(f): 7:47pm On Oct 17, 2015 |
This is really getting annoying |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by drizzy009: 7:48pm On Oct 17, 2015 |
I'm Op brother, no more episodes again... everybody goan sleep |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 7:48pm On Oct 17, 2015 |
people 2
like story sha 7 Likes 1 Share
|
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by oge93(f): 7:52pm On Oct 17, 2015 |
This op is totally high Like completely high on salt!! plus this is the first tym am commenting on Nairaland... Even though I visit this site like five tyms daily 12 Likes 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by pmonni(m): 7:56pm On Oct 17, 2015 |
hush .... op u are taken much time... in the mean time... let me continue shopping for the new project @ http://gcthost.com ..... let me quickly get a cheap domain pls... will b back |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by mrstheo(f): 7:57pm On Oct 17, 2015 |
When the tory go end nah....abeg com finish am ooh. |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by EBUBS(m): 7:58pm On Oct 17, 2015 |
Episode 11
I could not but reflect on the events of that
day..Ichinbong round ,well packed
,watermelon.Nicki minaj like Bongu" kept
springing up in my head.The thing wey be like
health 5 ball insyd d tight mini Skirt kept dancing
from left to right as she left with her friends .
Could this girl be a real SU ?? with all these tight
tight cloth and this kind of Massive yansh ??
Shey pastor sef no day look the thing !!!
But this one wey this girl dey do so ?? Na hard to
get she dey form jare..Some of my catches too
had behave like that at first.At least i still have 4
days to go.....Ichinbong ...Na me and u for this
matter. (sorry error) |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 8:01pm On Oct 17, 2015 |
Omo mehn, na this kin story Nigerian people dey like.. see massive following! Lemme go for night prayer jare..... Before I come back 1 Like 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by tayotemowo(m): 8:01pm On Oct 17, 2015 |
oge93: Hey first time abi so what should we do for you pour you water as dem dey do for wazobia abi na wetin. Meanwhile na una dey make the guy head swell pass as e be make una give am time to do wetin he wan do abi una no know say na fiction and e need time to become wetin una go like. Very good job my man |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by oathman(m): 8:06pm On Oct 17, 2015 |
Temihatz:so u sef dey follow d guy 1 Like 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by TechsNG: 8:07pm On Oct 17, 2015 |
Following ooooooooo |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ki02020(m): 8:09pm On Oct 17, 2015 |
Following from page 0.....op finish what you started o 5 Likes 1 Share
|
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by treachiz(m): 8:13pm On Oct 17, 2015 |
zynzyn: |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by ayus7(m): 8:13pm On Oct 17, 2015 |
In oda news, facts reachin us suggest d op has been arrested by d copyright commission ova copyright violation. U guy'z help ll be needed to bail d op out pls, details coming shortly. 3 Likes 1 Share |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by samuelizko(m): 8:17pm On Oct 17, 2015 |
alaye wa,, kilon shele sneh...alaye wa,, kilon shele sneh |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Nobody: 8:23pm On Oct 17, 2015 |
Anyss: Giv u his number U don already fall for him?? Chaii... Naija gals! 2 Likes 2 Shares |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Daxyd4realzy(m): 8:24pm On Oct 17, 2015 |
It's in you bro... God bless ur talents!!!! Enjoying it like. ... obo oni'run |
Re: How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) by Temihatz(m): 8:29pm On Oct 17, 2015 |
oathman: Lol U nko? 8 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (36) (Reply)
The Dog Attendant (T. D. A) [COUNTLESS Part 2]. A story By Darousmart Emmanuel. / Iyawo Nylon Bag / HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |