Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,235 members, 7,991,616 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 11:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21836 Views)
Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 7:17am On Jun 02, 2009 |
Why won't I be blind when you refused to switch off the light the whole night. See man afraid of the dark |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:51am On Jun 02, 2009 |
I no dey fear darkness ooo! I no just like to dey sleep beside u for dark. |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:55am On Jun 02, 2009 |
Buahahahah. . . Yeye be una middle name |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:57am On Jun 02, 2009 |
:p |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:07am On Jun 02, 2009 |
Dynamokiev, tessy recis how r u? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:11am On Jun 02, 2009 |
We dey fine sylve-ololumi. How is Ololumi? If at all he/she exists in real world |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:58pm On Jun 02, 2009 |
hmmm |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 3:13pm On Jun 02, 2009 |
pls stop farting |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:57pm On Jun 02, 2009 |
ok |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:50am On Jun 03, 2009 |
recession don show ya face pepper |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 10:55am On Jun 03, 2009 |
teissys: teissys, she dey exist wella |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:03am On Jun 03, 2009 |
Olomi, prove it |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:08am On Jun 03, 2009 |
Maybe it's Tyty in disguise |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 12:48pm On Jun 03, 2009 |
there's nuffin to disguise jor, i am d one and only ololumi on NLD |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:08pm On Jun 03, 2009 |
My eyes don become blind |
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 1:19pm On Jun 03, 2009 |
u've always been blind |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:54pm On Jun 03, 2009 |
Kai! Teissys you have suffered on the hands of Romade and his wife. . . Do somfing jor! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 4:41pm On Jun 03, 2009 |
my kenya queen don't worry with u beside no cause for alarm , u no go suffer for anybody hand |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 4:48pm On Jun 03, 2009 |
story |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 4:52pm On Jun 03, 2009 |
jealousy jealousyyyyyy (like the song writer sang) |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 4:55pm On Jun 03, 2009 |
am not jealous |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 5:02pm On Jun 03, 2009 |
Thank you PeeJee, atleast someone cares Clemcy, I have a bone to chew with you |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:29pm On Jun 08, 2009 |
pls do. . .bones are sweet during recession |
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:33pm On Jun 08, 2009 |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:44pm On Jun 08, 2009 |
recession might have caused this |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 4:58pm On Jun 08, 2009 |
that guy dey fall him hand sha |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:59am On Jun 09, 2009 |
Dani don sabi copy and paste pwaiisee tha Lord!!! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 9:26am On Jun 09, 2009 |
heheeehehe the daft must learn this is my daniel in whom am well pleased** |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:07pm On Jun 09, 2009 |
hehehe |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:52pm On Jun 09, 2009 |
hihihi |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 12:59am On Jun 10, 2009 |
illiterates in love above me not clem |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:33am On Jun 10, 2009 |
y u dey fear clem? tatafo |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (29) (Reply)
Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Mermaid Found After Tsunami: Wow! / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |