Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,178,876 members, 7,906,257 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 08:13 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dickele Male (654 Views)
Happy Birthday Dickele / Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank (2) (3) (4)
Dickele Male by Ben13: 4:16pm On May 07, 2009 |
Lol . . see tatafo Even if dickele na the only accounting expert in Naija, we no fit give am. I even prefer poor stanley or even dani wey dey sell okro for mainland Studio, Bbee wetin una think? |
Re: Dickele Male by studio43(m): 4:17pm On May 07, 2009 |
the only thing way dikele fit do for hin life, is selling tomatos under the bridge. hin nor go school na. |
Re: Dickele Male by Ben13: 4:26pm On May 07, 2009 |
Jeeez. which time I submit this one na? ooooooooooo Dani pls lock this one and leave the other |
Re: Dickele Male by bblacky(f): 4:28pm On May 07, 2009 |
i dey wonder how u post two topics at once |
Re: Dickele Male by studio43(m): 4:29pm On May 07, 2009 |
blisseing don give u too that thing abi? @blacky, our little tatafo |
Re: Dickele Male by bblacky(f): 4:35pm On May 07, 2009 |
, singin:, y u to dey folofolo, i say na y u tooo dey folofolo |
Re: Dickele Male by Ben13: 4:43pm On May 07, 2009 |
*thread locked* make I try my power as the owner of the thread. no be only mod.s get power |
Re: Dickele Male by studio43(m): 10:15pm On May 07, 2009 |
bblacky: the reason why i dey folofolo u is cuz since i set my eyes on you, u don make me fall in love. |
Re: Dickele Male by Bbeee: 10:48pm On May 07, 2009 |
AHHHHHHHHHH STUDIO IS GAY OOOO |
Re: Dickele Male by studio43(m): 10:52pm On May 07, 2009 |
i dey come with a hook, the next thing everybody dey call me a crook |
Re: Dickele Male by Lolabbey: 12:25pm On May 11, 2009 |
u don be crook tey tey |
Re: Dickele Male by D1KeleVra(m): 12:55am On May 13, 2009 |
I agree. . . studio is so gay!! As in faggoty! Anyhow, Ben nothing do u. I go catch u! |
Re: Dickele Male by Muslimah: 5:35am On May 13, 2009 |
Studio,most crooks have hooks by which to catch their prey.OOOOOPS!did i call you a predator? My apologies, but honestly, I cant find anada name. Let me consult my Thesaurus |
Re: Dickele Male by bblacky(f): 10:32am On May 13, 2009 |
love ke love ni, abeggggggggg, u neva fall cos if u fall 4 my love, u can neva stand up again cos u go break hand, leg waist, n brush al ur face, soteeeeeee ur mama no go recognise u, so beta stay ur end, i dey warn u serioooooooooooooosly ooooooo, nairalanders make una bear witness, |
Re: Dickele Male by Lolabbey: 10:34am On May 13, 2009 |
una hear am? |
(1) (Reply)
Eli's Dirty Jokes - Episode 33 / micheal jackson in lagos :) / Check This
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |