Stats: 3,178,285 members, 7,904,216 topics. Date: Monday, 29 July 2024 at 10:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Looking 4 A Girl Urgently (4766 Views)
I Need A Girl Urgently! / Please I Need A Girl Urgently For A Serious Relationship / A Lonely Guy That Needs Nice Girl Urgently (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 6:47pm On Jan 05, 2007 |
@Woleprof, i dey vex 4 u well well o!! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by woleprof(m): 2:07pm On Jan 06, 2007 |
Wetin i do now ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 6:04pm On Jan 06, 2007 |
@ kitaun u no well, u need a doctor. odemit. |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 1:14am On Jan 07, 2007 |
@Chistiana, thunder fire dat ur gutter wey u call mouth, who u dey follow yarn okpata?? just make i grab u, i go bundle u go Aro live and direct!! Ode oshi! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by whitelexi(m): 1:45am On Jan 07, 2007 |
![]() ![]() ![]() dem don dey show their true color ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 2:29am On Jan 07, 2007 |
Some things are beta unsaid!! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 7:01pm On Jan 08, 2007 |
"@ kitaun na gbegeooooooo, by the time i handle u, u go forgt ur mama, nonsense. just dey pray say make i no reck. |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 9:10pm On Jan 08, 2007 |
Chistiana, who u wan handle? I resemble ur guy woleprof?? |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by wale619: 9:26pm On Jan 08, 2007 |
you are oloshi and you are crazy |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 11:09pm On Jan 08, 2007 |
and who the heck is this bomboy referring to?? Learn to use the @ key dude!! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by jerrymania(m): 11:57pm On Jan 08, 2007 |
@ wale619 Learn to use this@ ehn. Boy u funny oh. just ur first time on nairaland na curse u don dey curse. how u go end now? it be like sey na boot them go boot u out. This is funny ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by woleprof(m): 10:01am On Jan 09, 2007 |
kitaun: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @Kit Now wat hv i done to u now. Y re u doing this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 10:22am On Jan 09, 2007 |
U dey deny ur girl?? Ashewo man |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 6:30pm On Jan 09, 2007 |
nhhhhhhhhhhhhhh, i cant blame u it because i dumped u for prof, lol ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 6:50pm On Jan 09, 2007 |
Dump who 4 who?? U wey i just dey sabi dis yr? I don't eat left-overs u know? Oya, take it away!! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by jerrymania(m): 10:17pm On Jan 09, 2007 |
@ christiana ![]() ![]() ![]() anyway u go for remove that N100 sunshade make we see u clearly, But the picture is poor sha? do u stay in the village? would love to know! |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by jerrymania(m): 10:20pm On Jan 09, 2007 |
:p :p :p |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 9:03am On Jan 11, 2007 |
@ jerrymania am a viallage girl dont u know, the village of beautyqueens, cause ur mouth dey jump like make i no talk, cause i don repent. @ kiatun a left over food can still be warm, i got none of ur time any way. |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 11:09am On Jan 11, 2007 |
@Chist, pls dont mention my name in d same breath or post with jerrymaniac, i see it as an insult u know? ur being warm as leftover even worsens ur pedigree, if its not panadol . . . |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 2:51pm On Jan 12, 2007 |
@ Kitaun No offense, but u have a big and insultive mouth, i think u can do better than that, am waiting. |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 3:43pm On Jan 12, 2007 |
@Chistiana, is this how you were taught to gain attention of a guy? "Kitaun this Kitaun that" all over threads?? Plss i dont do your type, leave me alone dont u geddit?? |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 6:15pm On Jan 12, 2007 |
@ Kitaun, u are the most stupid fool i ve ever seen on this forum, sorry for the insult, so funny to get attention from some one like u, u , |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by kitaun(m): 6:31pm On Jan 12, 2007 |
Chistiana, hahahaha, why u dey mess ur english and philosophy/logic lecturer like dis? U say am d most stupid fool (some tautology) and u still had to 'apologize' for the insult? *shakes head in empathy at wasted tuition fees* |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by jerrymania(m): 6:58pm On Jan 12, 2007 |
ah wetin be this love wan tin tin now? congrats kitaun u've found your love ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by woleprof(m): 7:01pm On Jan 12, 2007 |
Kitaun u re not serious ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by Dime(f): 7:03pm On Jan 12, 2007 |
@jerry are you following me? ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 7:04pm On Jan 12, 2007 |
@ wole# how would someone pick on ur girlfriend and u there laughing i thuaght u would defend me. ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by chistiana(f): 7:06pm On Jan 12, 2007 |
@jerrymania no love here its hatred |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by lauryn(f): 7:06pm On Jan 12, 2007 |
@ Jerrymania I rebuke ur love/lust for Dime ![]() ![]() ![]() U dis pikin, Y u dey like find my trouble like dis? |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by jerrymania(m): 7:06pm On Jan 12, 2007 |
@ DIME I'M RIGHT BEHIND YOU, did you get my mail? |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by woleprof(m): 7:07pm On Jan 12, 2007 |
chistiana: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Looking 4 A Girl Urgently by woleprof(m): 7:08pm On Jan 12, 2007 |
kit plz meet in the chat room |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
A New Whatsapp Group Term: Love, Sex And Relationship. / Hook Up Wth A Rich Sugarmummy Call Mr Pius 09030249112 / Nigerians And Hi5
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |