Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,392 members, 7,998,850 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 09:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Don Come Oh (665 Views)
Naija Jokes : Ibadan Babes Don Come Again Ooo / Ibadan Babes Don Come Again Ooo..lwkmd!! / Akpos Don Come Again Oooo !!!!!!!!!!!! (2) (3) (4)
I Don Come Oh by latyph(m): 2:58pm On May 15, 2009 |
una dey wonda who i be for all of una wey dey fori be make me come.where una dey?all of una don run.i just dey play oh i no go do una anything.i am don ephyzy moe(man of entertainment).i go entertain all of una die. |
Re: I Don Come Oh by Ben13: 3:01pm On May 15, 2009 |
abeg start before dani go come |
Re: I Don Come Oh by Akweda: 3:25pm On May 15, 2009 |
waiting |
Re: I Don Come Oh by romsky: 3:26pm On May 15, 2009 |
he don go shit |
Re: I Don Come Oh by Ben13: 3:32pm On May 15, 2009 |
see as the guy dey waste the internet wey pple dey die for. na wa o |
Re: I Don Come Oh by romsky: 3:35pm On May 15, 2009 |
he no sabi save air tym nah as per say tap water no even dey him fillage |
Re: I Don Come Oh by blissieng(f): 3:37pm On May 15, 2009 |
@Latyf A king does not hav to anounce his arrival. His presence will speak for itself. Lemme know wen u r done smoking that. |
Re: I Don Come Oh by Ben13: 3:39pm On May 15, 2009 |
Lol. bliss talked sense for the first time |
Re: I Don Come Oh by blissieng(f): 3:40pm On May 15, 2009 |
u just not matured enuff to handle reprimandz that's y u fink ths is the first. |
Re: I Don Come Oh by romsky: 3:41pm On May 15, 2009 |
ble abeg leave d poor lad jor wetin self abi dwarf no fit shout 4 giants free us o jare from ya futile lectures benji tank God say u see small sense make out of d nonsense |
Re: I Don Come Oh by Ben13: 3:42pm On May 15, 2009 |
Ble's case is worstening by the post. Cheii |
Re: I Don Come Oh by romsky: 3:45pm On May 15, 2009 |
abeg throway faze 4 her mata |
Re: I Don Come Oh by blissieng(f): 3:45pm On May 15, 2009 |
Loma, is that how u talk 2 ya rove? Where did u learn that? |
Re: I Don Come Oh by Ben13: 3:48pm On May 15, 2009 |
Lol. she don beg |
Re: I Don Come Oh by romsky: 3:48pm On May 15, 2009 |
oops r u ble or bliss |
Re: I Don Come Oh by clemcykul(f): 8:58pm On May 15, 2009 |
yawns @ poster i still dey wait o lol abragado |
(1) (Reply)
Cia Test / Crime / Doctors Date
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |