Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,471 members, 7,992,583 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 10:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi (1112 Views)
Python That Eats My Neighbour's Chicken Caught Alive This Morning / Psquare Poses With Two Chelsea Stars / See The Snake That Was Killed This Morning In My Area (2) (3) (4)
What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Dez80(m): 7:44am On Nov 15, 2015 |
OF ALL THE PROBLEMS IN THE WORLD AND IN THE COUNTRY, NA CHELSEA MATTER WER TWO CHELSEA FUNS FIT DISCUS DIS MORNING FOR TAXI? NA WA O *1ST FAN - WEN INT'L BREAK DEY FINISH SEF? *2ND FAN - NEXT WEEK O AND MY MIND DON DEY CUT *1ST FAN - HOW I WISH LEAGUE FOR FINISH TODAY *2ND FAN - IF LEAGUE FINISH TODAY,NA 16TH WE GO DEY O *1ST FAN - EHEN NA, WE NO GO RELEGATE AND WE CAN START AFRESH FOR NEXT SEASON *2ND FAN - BUT WE NO GO GO UCL OR EUROPA NA AND OTHER FANS GO LAUGH US TIRE *1ST FAN - E BETTER PASS MAKE WE FOR RELEGATE GO CHAMPIONSHIP *2ND FAN - CHAI, WETIN DEY HAPPEN NA? ME I GO RUN GO BARCA OR MADRID FOR NOW O *1ST FAN - NA DAT TALKATIVE MOURINHO I BLAME, HOW HIM GO CALL FOOTBALL FAKE? HOW HIM GO SAY HAZARD BETA PASS CR7? HOW HIM GO QUARREL WITH WOMAN? U SURE SAY THAT DOC EVA NO BAFF NAKED FOR BAFFROOM CURSE CHELSEA? *2ND FAN - HMMMMMM MY PEOPLE IMAGINE, SO CHELSEA PROBLEM DON BE MAJOR ISSUE? THE GODS MUST BE REALLY ANGRY UNA GOODMORNING AND HAPPY SUNDAY LALASTICLALA DO THE NEEDFUL TO EASE TENTION ABEG 1 Like |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Emperortj93(m): 8:33am On Nov 15, 2015 |
Downloading laugh 7%............. |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by PapaOyoyo: 10:22am On Nov 15, 2015 |
Hehehehehehehhehehe Useless chekpe boys, dem no go discuss how Buhari go take pay Nigerians dia promised 5k |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by PapaOyoyo: 10:23am On Nov 15, 2015 |
Emperortj93:The download don finish? Send me abeg, make I on my bluetooth jare |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Emperortj93(m): 10:34am On Nov 15, 2015 |
PapaOyoyo:bros no vex my network slow cont downloading laugh 28% |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Nobody: 9:27pm On Nov 15, 2015 |
Emperortj93:Na 3g u dey use? 2g for ere nogree download am.. 1 Like |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Emperortj93(m): 10:01pm On Nov 15, 2015 |
WeedSeller:i kukuma upgrade go 4G still yet the laugh no gree me download Downloading laugh 49% |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by PapaOyoyo: 6:24am On Nov 16, 2015 |
Emperortj93:Stop using empty hen, you no go hear. E never finish to download? |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by Emperortj93(m): 7:33am On Nov 16, 2015 |
PapaOyoyo:abeg u fit borrow me ur etisalat sim?? |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by PapaOyoyo: 9:57pm On Nov 16, 2015 |
Emperortj93: Mb no dey. Na wi-fi wer dey near Sambisa forest i dey use No tell person o 1 Like |
Re: What Two Chelsea Fans Were Discussing This Morning In A Taxi by olukayoday(m): 9:53am On Nov 17, 2015 |
so Mr Man you took your pen and notebook and started writing down what two jobless fellas where saying,anyway sha i no blame una na our nigerian government i blame |
(1) (Reply)
Throwback Thursday; Does Anyone Remember This Network? / Who Exactly Are They, Terrorist Or Armed Rubbers? / Registration Begins For Olympic Milk 5-a-side Football Competition
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |