Stats: 3,173,712 members, 7,889,263 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 07:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade The Blind Man (19911 Views)
The Blind Man Who Saw It Happened. / Even A Blind Man Laughed After Reading This Joke / The Blind Man! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:13pm On May 25, 2009 |
pele o ikoyi boi lyk say we no know say na agbero u dey do dia |
Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 4:17pm On May 25, 2009 |
Ben, yes! na hin profession be that for ikoyi and alaba Wetin ya own take better pass hin own be sey u dey support ya own with late night robbery to stay affloat. |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:36pm On May 25, 2009 |
but i no dey sell paper 4 morningsell pure water 4 afternoon & do vulga 4 nyt |
Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 4:45pm On May 25, 2009 |
yet u nor better pass this people. nor let me tell the whole world sey u dey wear one boxer for 6 to 8 weeks before water and soap touch am. |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 5:12pm On May 25, 2009 |
na stale news, i don buy anoda one self |
Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 5:18pm On May 25, 2009 |
needle and stitches |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 10:55am On May 26, 2009 |
at least i no pad am with used pampers as u do |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 1:00pm On May 26, 2009 |
humming bee |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 3:06pm On May 26, 2009 |
carry on |
Re: Romade The Blind Man by sweetliet: 3:21pm On May 26, 2009 |
carry on with the fu*king. lola says so |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 3:34pm On May 26, 2009 |
mak u no die ooo . . . . . u no dey tire? |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:27pm On May 26, 2009 |
rememba wat dey say about empty barrels? |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 4:33pm On May 26, 2009 |
na mouth only |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:36pm On May 26, 2009 |
fanx |
Re: Romade The Blind Man by sylve11: 4:38pm On May 26, 2009 |
![]() |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:43pm On May 26, 2009 |
steven wonder |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 4:54pm On May 26, 2009 |
i wan slp jare |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 4:56pm On May 26, 2009 |
i wan piss self come una still neva get light 4 ya area bah cus dis one wey u dey slip 4 office abi dem dey kip u awake tu much now? |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 5:04pm On May 26, 2009 |
infact . . . . oro po nini iwe kobo |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 5:07pm On May 26, 2009 |
hmmm i don hia |
Re: Romade The Blind Man by Ben13: 6:34pm On May 26, 2009 |
Pls sign in to yahoo ![]() |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 11:28am On May 27, 2009 |
na by force to chat? |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 11:31am On May 27, 2009 |
i tire o anyway i dey on since yesterday |
Re: Romade The Blind Man by Ben13: 11:32am On May 27, 2009 |
Liar! |
Re: Romade The Blind Man by Lolabbey: 1:10pm On May 27, 2009 |
ben go and prepare lunch |
Re: Romade The Blind Man by Ben13: 1:16pm On May 27, 2009 |
as your cook ni? ![]() |
Re: Romade The Blind Man by romsky: 1:20pm On May 27, 2009 |
no as d cooker |
Re: Romade The Blind Man by Ben13: 1:21pm On May 27, 2009 |
Lol. when did I become a machine? |
Re: Romade The Blind Man by dani1luv: 1:23pm On May 27, 2009 |
since 2001 |
Re: Romade The Blind Man by Ben13: 2:49pm On May 27, 2009 |
. . . but that's your date of birth ![]() |
Re: Romade The Blind Man by dani1luv: 2:55pm On May 27, 2009 |
[size=13pt]. . . So[/size] |
Which Grammar Cracks Ur Rib Each Tym U Remember It? / Short Comedy Skits / What Is April Fool's Day All About?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |