Stats: 3,170,788 members, 7,879,435 topics. Date: Wednesday, 03 July 2024 at 06:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Happy Children's Day (8429 Views)
Happy Children's Day To All Kids & Boys / Children's Day! / Happy Children's Day To Romade And Cos (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Re: Happy Children's Day by sylve11: 9:04am On Jun 01, 2009 |
Ololumi no mind dem. I loff u so much ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Happy Children's Day by Ben13: 9:20am On Jun 01, 2009 |
I wonder who dey compete with your flat ass |
Re: Happy Children's Day by sylve11: 9:47am On Jun 01, 2009 |
i go slap u soon ![]() ![]() |
Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 9:50am On Jun 01, 2009 |
abeg no slap, u know sey BEN2001 is a very fragile human being. |
Re: Happy Children's Day by sylve11: 9:53am On Jun 01, 2009 |
na d reason wen make me dey leave am since be that (sickler indeed) ![]() |
Re: Happy Children's Day by romsky: 10:15am On Jun 01, 2009 |
![]() |
Re: Happy Children's Day by sylve11: 10:20am On Jun 01, 2009 |
U don wake up my brother? ![]() |
Re: Happy Children's Day by romsky: 12:34pm On Jun 01, 2009 |
ya piss no gree me sleep |
Re: Happy Children's Day by clemcykul(f): 1:01pm On Jun 01, 2009 |
my gawd!! |
Re: Happy Children's Day by romsky: 1:21pm On Jun 01, 2009 |
which of dem |
Re: Happy Children's Day by clemcykul(f): 2:19pm On Jun 01, 2009 |
i beg ur pardon? how many dieties do u serve? |
Re: Happy Children's Day by kayowalemi(m): 2:28pm On Jun 01, 2009 |
romade:Do u mean is a night watering can? ![]() |
Re: Happy Children's Day by Ben13: 2:30pm On Jun 01, 2009 |
Lol. that was a good adjective |
Re: Happy Children's Day by romsky: 3:24pm On Jun 01, 2009 |
kakaki na u sabi d term o |
Re: Happy Children's Day by kayowalemi(m): 4:20pm On Jun 01, 2009 |
a persin wey dey piss and im thing no get control na im we dey call WATERING CAN ![]() |
Re: Happy Children's Day by romsky: 4:27pm On Jun 01, 2009 |
i sure say na boarding house dem pursue u go |
Re: Happy Children's Day by Ben13: 4:32pm On Jun 01, 2009 |
na so dem dey behave |
Re: Happy Children's Day by romsky: 4:34pm On Jun 01, 2009 |
pity if u self no go boarding skul o |
Re: Happy Children's Day by kayowalemi(m): 4:55pm On Jun 01, 2009 |
I can still put him in one, at least he can go from there to work ![]() |
Re: Happy Children's Day by sylve11: 5:03pm On Jun 01, 2009 |
All of una dey crase? ![]() |
Re: Happy Children's Day by romsky: 5:06pm On Jun 01, 2009 |
as per say na only 1 finger u pointed at us na u dey 80% crazy |
Re: Happy Children's Day by dani1luv: 5:09pm On Jun 01, 2009 |
the remaining 20% sef na die hard |
Re: Happy Children's Day by Ben13: 5:11pm On Jun 01, 2009 |
I'm out |
Re: Happy Children's Day by romsky: 5:15pm On Jun 01, 2009 |
out of cash again |
Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 5:28pm On Jun 01, 2009 |
BEn pleaseeee wait for meeeeeeeeeeee |
Re: Happy Children's Day by dani1luv: 5:32pm On Jun 01, 2009 |
I dont have money to pay for ya transport oh |
Re: Happy Children's Day by StudioCFR(m): 5:35pm On Jun 01, 2009 |
i nor expect u to gimme money before. thats why babes nor dey gree for you. stingy human being |
Re: Happy Children's Day by dani1luv: 5:38pm On Jun 01, 2009 |
Thank yhu atleast i better pass you wey nor get shi shi IF babe come my house dem go eat fried n chicken put five-alive shock am but if them come ya house; garri n ekpa ![]() |
Re: Happy Children's Day by tytylayor: 5:42pm On Jun 01, 2009 |
na still chop n drink |
Re: Happy Children's Day by dani1luv: 5:43pm On Jun 01, 2009 |
Thank gawd for the modify button |
Re: Happy Children's Day by sylve11: 5:46pm On Jun 01, 2009 |
tytylayor: ololumi ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Happy Children's Day by dani1luv: 5:48pm On Jun 01, 2009 |
yes dia ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) / EPIC: See The Medical Report A Doctor Wrote For A Corper (photo) /
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |