Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,233,164 members, 8,093,317 topics. Date: Monday, 03 March 2025 at 10:20 PM

Who Dey Vex You Pass (pix) - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Who Dey Vex You Pass (pix) (1178 Views)

Picture: Who Dey Provoke You Pass For Naija? / Looks Like Buhari Is Still Beefing Saraki-check Out Sallah Prayers Vex[pictures] / Yoruba People Don Vex For Igbo's (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Dey Vex You Pass (pix) by babatgtr: 3:27pm On Dec 01, 2015
I saw this pix on facebook

Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ammyluv2002(f): 3:29pm On Dec 01, 2015
All of them carry equal position undecided undecided
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by omostar: 3:30pm On Dec 01, 2015
Police .
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by yapapa: 3:31pm On Dec 01, 2015
PDp...cos if dem performed well for the wasted 16years every oda sector go don make sense by now.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 3:31pm On Dec 01, 2015
APC zombies should top your list followed closely by Buhari, liar mohammed, Tinubu, Boko Haram and El Rufai.

All of them are APC.

1 Like

Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by utytill(m): 3:32pm On Dec 01, 2015
APC(Liar mohammed)

1 Like

Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by neolboy(m): 3:33pm On Dec 01, 2015
APC for scaming naija
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:33pm On Dec 01, 2015
Apc baboons
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:34pm On Dec 01, 2015
yapapa:
PDp...cos if dem performed well for the wasted 16years every oda sector go don make sense by now.
No b d same idiots dey apc now?

1 Like

Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by yapapa: 3:35pm On Dec 01, 2015
ellechrystal:
No b d same idiots dey apc now?
naso o..let's say our politicians den.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by shamack: 3:36pm On Dec 01, 2015
APC + PDP=same
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:37pm On Dec 01, 2015
yapapa:
naso o..let's say our politicians den.
Gbam
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 3:37pm On Dec 01, 2015
The list is incomplete without Buhari.... Na him dey over vex me
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by tolugar: 3:38pm On Dec 01, 2015
NEPA





Hoooo. Haaaaa
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ORACLE1975(m): 3:41pm On Dec 01, 2015
Hmmmm I swear thunder fire all of dem
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by teeboila(m): 3:48pm On Dec 01, 2015
2 and 5 is my problem.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by babatgtr: 7:32pm On Dec 01, 2015
My guy if you don use dvd without remote b4, you go no say nepa na bastard...lol grin
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 7:47pm On Dec 01, 2015
- PDP
- Biafra
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Charles1366(m): 7:52pm On Dec 01, 2015
ATM

(1) (Reply)

Mr. Seun's Unpopular Move Against SE/ SS People And Social Media Bill. / Tompolo May Shun Today’s Invitation By EFCC / Pics: US Websites Celebrate Ikedi Ohakim's Grandchild As First-born Baby In 2016

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.