Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,957 members, 7,969,938 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 05:00 PM

Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? (1040 Views)

'Na Music I Go Do, If E Dey Pain Una Make Una Close Ear To My Songs' - Efe Ejeba / Wait Ooo So Pastor Chris's Ex Wife Is Now Married Again / SEE OOO!! MAMA G! CONFESS NAMES OF MOVIE PRODUCERS THAT SLEEP WITH ACTRESS (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by olayes(m): 6:10pm On Dec 05, 2015
me no understand the kind logistic wey moderators dey take carry post go front page oh!
if e get procedure, wey we need follow make our post dey valid for front page make una let us know because,,,,
.
.
e get some new accounts wey dey make new posts and their posts dey make front page,,, and na new accounts wey dey make recent posts dey make front page... why?? there is something suspicious here abeg... abi how una dey take reason the whole thing?? useless posts wey no dey make front page before dey make front page now.. why??
.
nairalanders make una help me talk on this matter.. e get as the moderators dey behave these days like say them dey run things outside nairaland... how u just think am

1 Like

Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by Damianbrown(m): 6:12pm On Dec 05, 2015
I feel your pain bro, take heart

1 Like

Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by lekan008(m): 6:13pm On Dec 05, 2015
End time complain
Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by Khd95(m): 6:23pm On Dec 05, 2015
Op,i get ur points.

All the things dat didnt used to happen are now happening here on nl,this means its end time on NL.grin
Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by immortalcrown(m): 6:32pm On Dec 05, 2015
Things fall apart. That issue is no longer my headache on NL. If sensible or reasonable topics unopposedly deserve front page on NL, how many of HIDENTITY's topics or the topics of other good writers make front page? Take it as you see it but let it not kill your morale for writting.

1 Like 1 Share

Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by slyng(m): 6:53pm On Dec 05, 2015
Watch out for 'kobocity' ... I'm gettin sik of NL too
Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by olayes(m): 11:04pm On Dec 05, 2015
abeg make una talk una mind oh! vivianblog again and e don make front page.
Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by olayes(m): 11:42am On Dec 06, 2015
slyng:
Watch out for 'kobocity' ... I'm gettin sik of NL too
good
Re: Make Una See Ooo!! So Nah So Them They Do For Nairaland?? by olayes(m): 3:20pm On Dec 06, 2015
NL done start again today oh!!!!! wink

(1) (Reply)

PHOTO: Controversial ‘Jesus’ Appears In Ghana / Actor Harry B Attacked In Enugu State, Now In Hospital - Pictured. / 50 Shades Of Grey: Quite Overrated, Disappointing And Lots Of 'lobo' Scene

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.