Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,656 members, 7,951,749 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 10:29 PM

When S. East Refuses Biafrauuud - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / When S. East Refuses Biafrauuud (589 Views)

Nigerian Woman Refuses To Take Feet Off Seat And Keeps Foot Between Man’s Legs / Enugu Massacre : S/east Senators Call For Emergency SE/SS Summit / Enugu Massacre : S/east Senators Call For Emergency SE/SS Summit (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

When S. East Refuses Biafrauuud by Nobody: 4:34pm On Dec 28, 2015
S. East be like

S. South: E you me I dey for that rubbish wey Una they do.

S. East: Bros no fall our hand now

S. South: Shey una no fit fight a lone

S. East: u know say na your oyel we fit use threaten them na.

S. South: I for help you but I dey suspect my brother S. West, u know say him get tricks.

S. East: Nothing wey him fit do.

S. South: You don forget when ojukwuuu stole money from CBN to buy ammunitions? Na that Awo change naija currency and that come make money wey ojukwuuu stole useless.
Secondly, that awo say make stop food supply to ojukwuuu people then and after that the fight ended. Me I no join u o o o o. Lastly, I no trust you.

S. East: Abeg o Abeg, na beg I dey beg..Abeg o Abeg, na beg I dey beg...Abeg o Abeg, na beg I dey beg

Re: When S. East Refuses Biafrauuud by Nobody: 5:09pm On Dec 28, 2015
lolz
Re: When S. East Refuses Biafrauuud by Awoofawo(m): 5:37pm On Dec 28, 2015
With the joke you posted up there! Your own don set today, let the Igbo see am! You go regret ever typing am grin HAHAHAHAHUHUHUHU grin

1 Like

Re: When S. East Refuses Biafrauuud by Nobody: 5:46pm On Dec 28, 2015
Awoofawo:
With the joke you posted up there! Your own don set today, let the Igbo see am! You go regret ever typing am grin HAHAHAHAHUHUHUHU grin

I dey wait for them and I know say Dem no go nothing but bros u bad o. U don give one wey I go add to my dictionary; "Igbos"
Re: When S. East Refuses Biafrauuud by Awoofawo(m): 5:56pm On Dec 28, 2015
adeyinka007:


I dey wait for them and I know say Dem no go nothing but bros u bad o. U don give one wey I go add to my dictionary; "Igbos"
Ha bro no vex! Na jeje I dey do oh new year is too near to die over dem matter! No wan some folks to say I get bad belle for dem matter! I no dey find trouble unless trouble find me! As for Igbo na for Nairaland meself learn am o!

Nothing beat Nairaland when it come to lightening up sour mood! But you go hear am today o! Na from ontop palm tree I go dey observe all the missiles dem fire you this evening! cool
Re: When S. East Refuses Biafrauuud by Nobody: 6:28pm On Dec 28, 2015
>sad grin
Awoofawo:
Ha bro no vex! Na jeje I dey do oh new year is too near to die over dem matter! No wan some folks to say I get bad belle for dem matter! I no dey find trouble unless trouble find me! As for Igbo na for Nairaland meself learn am o!

Nothing beat Nairaland when it come to lightening up sour mood! But you go hear am today o! Na from ontop palm tree I go dey observe all the missiles dem fire you this evening! cool

(1) (Reply)

Can You Spot The Difference? / Man Who Used joystick Signature On Driving Licence Loses The Right To Use It / **Lets play ***( Forum Game)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.