Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,387 members, 8,002,436 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 11:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Abbreviations (8725 Views)
Funny Abbreviations / Some Funny Abbreviations And Their Meaning / Klint D' Drunk's Naija Chatting Abbreviations (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Naija Abbreviations by romsky: 10:01am On Jun 16, 2009 |
My peoples, E don reach time wey we, as origina Niaja peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO, BRB, WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptional street lingua. why? 1. ur at work and ur chattin, no amount of spyware and things go bother you, u go still fit yab ur boss NS(nothin spoil) whilst u still dey answer the mugu YB (Yes Boss). 2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will further foster the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus there's no chance of Danjuma pronouncing anything hilariously. 3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun indoctrinating others too.NLT (I shant translate this).It's a hell of Lingua. So peoples, LGT! 1. LWKM - Laugh wan kill me 2. LWKMD - Laugh wan kill me die 3. MIDG - make i dey go 4. WGYL - we go yarn later 5. IGA - I gbadun am 6. ICS - I can't shout 7. DJM - Don't jealous me 8. WBDM - Who born d maga 9. UDC - U de craze 10. NUS - Na u sabi 11. WSU - who send u 12. OSABZ - over sabi 13. ITK - I too know 14. WDH - wetin dey happen 15. NDH - nutin dey happen 16. FMJ - free me jo 17. BBP - bad bele people 18. HUD - how u dey 19. WKP - waka pass 20. BBG - baby girl 21. KKL - Kokolette 22. MML - mamalette 23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF) 24. NTT - Na true talk 25. IKU - It koncain u? 26. NDM - no dull me 27. LGT - let's goo there 28. IFSA - I for slap am 29. IGDO - I go die o 30. YB - Yess boss 31. NLT - No long thing 32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!) 33. CWJ - carry waka jorh 34. WBYO - wetin be your own 35. U2D - U 2 do 36. U2DV - U 2 dey vex 37. MKG - maka gini? 38. WSDP - who send dem papa 39. INS - i no send 40. INFS - i no fit shout 41. WWY - who wan yarn 42. NBST - no be small thing 43. NWO - na wah oooooo 44. NMA - no mind am 45. MIHW - make i hear word 46. NBL - no be lie 47. NB? - na beans? 48 wd - wetin dey 49. UNGKM - u no go kill me 50. o2s - omo 2 sexy |
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 10:11am On Jun 16, 2009 |
NBST |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 10:17am On Jun 16, 2009 |
ben10 HUD? |
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 10:22am On Jun 16, 2009 |
NDH! FMJ Lol. don't even let me start |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:00pm On Jun 16, 2009 |
na wa o |
Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 11:43am On Jun 17, 2009 |
LWKMD |
Re: Naija Abbreviations by Lolabbey: 11:57am On Jun 17, 2009 |
abeg no let laff kill u ooo |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:05pm On Jun 17, 2009 |
lola IKU abeg WKP |
Re: Naija Abbreviations by PeeJee(m): 12:11pm On Jun 17, 2009 |
OSAB WKU Roma |
Re: Naija Abbreviations by Tonyet1(m): 12:24pm On Jun 17, 2009 |
iga igdo |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:34pm On Jun 17, 2009 |
BBP pyjamas |
Re: Naija Abbreviations by tytylayor: 12:45pm On Jun 17, 2009 |
wkp |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 12:51pm On Jun 17, 2009 |
MML tyty NDM |
Re: Naija Abbreviations by Tonyet1(m): 12:56pm On Jun 17, 2009 |
dis abbreviation thing na wa sef, any abbr. man go scroll to the first post to find the meaning |
Re: Naija Abbreviations by donsponky(m): 1:04pm On Jun 17, 2009 |
i no fit shout haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 1:05pm On Jun 17, 2009 |
den u go dey do small exercise b dat |
Re: Naija Abbreviations by donsponky(m): 1:06pm On Jun 17, 2009 |
romade FYAYG tell me waiting him mean |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 1:10pm On Jun 17, 2009 |
na ya belle dat one dey lyk say u self sabi NLT |
Re: Naija Abbreviations by tytylayor: 2:08pm On Jun 17, 2009 |
i kno L M R T |
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 2:31pm On Jun 17, 2009 |
Fashola don tell me BRT |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 2:35pm On Jun 17, 2009 |
tyty ow many tyms i wan tell u say na MRT? |
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 2:38pm On Jun 17, 2009 |
romade FMJ |
Re: Naija Abbreviations by tytylayor: 2:45pm On Jun 17, 2009 |
romade, MIHW, na d tin wey i see for d buss be dat, tisha no tish me nonsense |
Re: Naija Abbreviations by PeeJee(m): 2:49pm On Jun 17, 2009 |
tyty NTT u yan how u dey IDMU (I Dey MIss U) |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 2:56pm On Jun 17, 2009 |
WSU OSABZ |
Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 1:22pm On Jun 18, 2009 |
nice thread rommie, kip up da gud jab |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 5:08pm On Jun 18, 2009 |
fanx honie |
Re: Naija Abbreviations by Ben13: 7:47pm On Jun 19, 2009 |
that's the CEO of the tatafo networks |
Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 11:18am On Jun 20, 2009 |
oma se o |
Re: Naija Abbreviations by Abbygyal(f): 11:59pm On Jun 20, 2009 |
oga oooooooooooo |
Re: Naija Abbreviations by clemcykul(f): 8:25am On Jun 22, 2009 |
ki lo de? |
Re: Naija Abbreviations by romsky: 10:18am On Jun 22, 2009 |
awoof dey run their belle |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
Funny Babies' Memes / Can You Trust A Nurse Whose Husband Sells Coffin? / Girls Beware!! See The Leaked Photo Of A Nigerian University Female Student By H
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |