Stats: 3,248,647 members, 8,138,489 topics. Date: Friday, 18 April 2025 at 10:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Is It True I Look Like IBB (photo) (1412 Views)
Ali Baba's Dogs Named Obasanjo, Abacha, IBB, Obama / My Wife Said I Look Like Tekno!hope She Is Not Deceiving Me? / People Say I Look Like Davido, Is It True? (pics) (2) (3) (4)
Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(f): 5:36pm On Jan 15, 2016 |
people say am IBB look alike
|
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by satelliteDISH(m): 5:40pm On Jan 15, 2016 |
Officer, abeg no let all those small small girls for mami market to dey deceive you. I wonder how you even manage to use that your small eyes take dey see the 20 20 naira wey drivers dey give you for roadblocks. 2 Likes 1 Share |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Kingsasian(m): 5:42pm On Jan 15, 2016 |
You look like one gentle thief in the making 1 Like |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by tpiah2: 5:47pm On Jan 15, 2016 |
bro, if IBB is not disturbing you, why are you disturbing him? 1 Like |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Ussyyn(m): 5:48pm On Jan 15, 2016 |
satelliteDISH: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u wicked ooooooooo |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by cruzita(f): 5:50pm On Jan 15, 2016 |
yes u look like his shadow 1 Like |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Daminaj1(f): 5:53pm On Jan 15, 2016 |
![]() ![]() ![]() Nairaland don enter. Lemme go and do my own |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by blueflowers(f): 6:27pm On Jan 15, 2016 |
satelliteDISH: Wicked |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by nellaluv(f): 6:40pm On Jan 15, 2016 |
You look like the black version of this guy... Richard Harmon
|
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 6:45pm On Jan 15, 2016 |
is this the trend? ![]() |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kokoA(m): 6:49pm On Jan 15, 2016 |
satelliteDISH: ![]() |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by nuelzy: 6:59pm On Jan 15, 2016 |
believe me when i say some officers are complete dumbos |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by officialteemi(m): 8:22pm On Jan 15, 2016 |
another oshomole |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by funnyme(f): 8:49pm On Jan 15, 2016 |
If people are proud to look like some one,you na IBB yu wan resemble. Poor officer. |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 9:01pm On Jan 15, 2016 |
you look like jonathan and i'm serious. |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by IamLEGEND1: 9:12pm On Jan 15, 2016 |
na the new craze be this? |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 9:15pm On Jan 15, 2016 |
satelliteDISH:Officer will don regret for creating dis thread cos of ur wicked comment!! ![]() ![]() |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 11:21pm On Jan 15, 2016 |
Smh |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Veratoocute(f): 11:24pm On Jan 15, 2016 |
Everybody wants to bring up one kind yeye topic ![]() ![]() 1 Like |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Nobody: 11:59pm On Jan 15, 2016 |
No |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(f): 12:51am On Jan 16, 2016 |
All of u wey dey abuse officer I don dey mark una face, anytime I see any of una hmmmmmm, OK make i comment my reserve first till then |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by tpiah2: 2:38am On Jan 16, 2016 |
hey stop threatening people. that's cowardly moreso nobody asked you to open the thread. |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by Ujunkem(f): 3:20am On Jan 16, 2016 |
U sure say people say anything Abi na u de say |
Re: Is It True I Look Like IBB (photo) by kodedbis(f): 6:15am On Jan 16, 2016 |
@tpian or na tilapia fish, u know sabi when person dey joke abi, u better take ur time, I force u to comment on my thread? |
(1) (Reply)
Actress Lupita Nyong'o Flashes Panties In Epic Wardrobe Malfunction (photos) / OAP Toolz Flaunts Her Curves In A Tight Dress / 3 Nollywood Actors Involved In An Autocrash In Benin
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |