Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,862 members, 8,000,631 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 12:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) (1852 Views)
U Must See This.... Fish Wey Get Bress And Belle pics/ video / Instagram Porn Star Shares Bishop Oyedepo's Poster, Fan Asks "U Dey Go Church?" / Man Bust His Curvy Wife Having Sex With His Best Friend In Their Home (photos) (2) (3) (4)
Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by ClassCaptain(m): 3:50pm On Jan 16, 2016 |
Before the next ' Short story " . titled "The WAEC resit ".. Kindly check out this spanking new story.. AWUFF DEY BUST BELLE As i reach house,my papa don neatly pack all my clothes inside ghana must go and backo bags ,con carry cutlass for hand standa for door like Terminator.. shebi d man na kuku Night guard before. Haha " papa boo " haha wetin happen " My mama ask as we drop from the bike Hey " Woman" stay out of this " my papa roared.I never see the man vex like that before in my entire life. I told u this son is a bastard ... But papa boo..he be. " Shut up. Or i go curse you and your bastard pikin.. my papa vex gan this time ooo .. You... he pointed the cutlass to me..You are not my son. Bro boo " he is talking to u .Agbaya said to me..i couldn't look up ..as i stared down in shame. " Chimo nwayama" If not for God ,If for not for God,i should have cut off your head today ".. " Haa papa boo "" . ....You "' No come this house again '' - He stated as he threw my bags and Clothes out. And left in anger to the house banging the door after him as mama quickly follow am. ... Download and read at www.okadabooks.com/book/about/10506 |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by armadeo(m): 5:28pm On Jan 16, 2016 |
Make i book space first. I dey come |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Michellla(f): 5:56pm On Jan 16, 2016 |
complete the story here bruh 1 Like |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Okaakoko(m): 8:52pm On Jan 16, 2016 |
Bros Why Na |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by SupremeDimeji(m): 11:31pm On Jan 16, 2016 |
Lets see |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Olusharp(m): 2:57pm On Feb 07, 2016 |
make i buy land...well done Bro..more data to your phone |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by CaroLyner(f): 3:06pm On Feb 07, 2016 |
grabs popcorn# |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by dollyjoy(f): 3:07pm On Feb 07, 2016 |
Following |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by ritababe(f): 3:13pm On Feb 07, 2016 |
following |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:28pm On Feb 07, 2016 |
dollyjoy:dollyjoy I so much admire you |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by dollyjoy(f): 3:31pm On Feb 07, 2016 |
omron:why? |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:40pm On Feb 07, 2016 |
dollyjoy:your appearance and everything about you... Pls can u send me your number on this number 08140726388 |
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:42pm On Feb 07, 2016 |
dollyjoy:nothing just natural I would be glad if u can send your no to 08140726388 |
(1) (Reply)
Guys: What Is/are The Biggest Lie/s Ladies Have Told You? / See What Cossy Orjiakor Did With Rapper Wiz Khalifa(photos) / When You mistake A should - be girlfriend For A Wife And A Boy For A Man.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |