Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,182,907 members, 7,918,951 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 06:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I'm Back Again! (5422 Views)
I'm Back Again / I'm Back From Ban With A Banger / Hey Guys. I'm Back (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 8:57am On Jun 25, 2009 |
Evolution don change am |
Re: I'm Back Again! by sylve11: 9:14am On Jun 25, 2009 |
Oga tessy and my dearest twinny i greet una from distance o |
Re: I'm Back Again! by parki: 9:18am On Jun 25, 2009 |
yes my boy i don hear ur hailing,me too dey hail back |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 9:20am On Jun 25, 2009 |
I dey fwyn madam sylve. How far naw, got d new pair of GOOGLE I sent you via Western Union? |
Re: I'm Back Again! by spenchuks(m): 9:34am On Jun 25, 2009 |
Gabry: what's the noise about signature? to safeguard ur siggy, go to the Copyright Commission and formalise it. Period! |
Re: I'm Back Again! by Ben13: 10:02am On Jun 25, 2009 |
lysaa: na wa |
Re: I'm Back Again! by clemcykul(f): 10:02am On Jun 25, 2009 |
the new id sounds okay and cute |
Re: I'm Back Again! by lysaa(f): 4:49pm On Jun 26, 2009 |
spenchuks: no, she no catch my drift but No more wahala |
Re: I'm Back Again! by sylve11: 7:19pm On Jun 26, 2009 |
teissys: i didn't receive it Mr. Teissy I think DHL would have been better |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 7:38am On Jun 27, 2009 |
Not to worry my gurl, I go convert am to U$ Dollar dis tym around. You like Amelican tings, don't you? |
Re: I'm Back Again! by clemcykul(f): 11:03am On Jun 27, 2009 |
i prefer naija stuffs |
Re: I'm Back Again! by romsky: 1:12pm On Jun 27, 2009 |
just lyk moi |
Re: I'm Back Again! by clemcykul(f): 1:20pm On Jun 27, 2009 |
i trust u rommie |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 1:44pm On Jun 27, 2009 |
~Silence please, brains at work~ |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 1:47pm On Jun 27, 2009 |
are u sure? |
Re: I'm Back Again! by sylve11: 2:04pm On Jun 27, 2009 |
larayat: lol, meaning? |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 2:07pm On Jun 27, 2009 |
Quiet! One of the Safety Precautions while at the lab. |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 2:09pm On Jun 27, 2009 |
which lab una dey. |
Re: I'm Back Again! by clemcykul(f): 2:44pm On Jun 27, 2009 |
yaba lab |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 2:47pm On Jun 27, 2009 |
Na wah, which kain bother be dis naw. Free me jor, I wan prepare AIDS cure |
Re: I'm Back Again! by clemcykul(f): 2:55pm On Jun 27, 2009 |
for phemor? |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 3:05pm On Jun 27, 2009 |
clem!clem!!clem!!!.aw many time did i call u. |
Re: I'm Back Again! by sylve11: 3:08pm On Jun 27, 2009 |
20 times |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 3:11pm On Jun 27, 2009 |
Mmmmmh. . . |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 3:17pm On Jun 27, 2009 |
HELP!!. sylve wetin b ur own |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 3:24pm On Jun 27, 2009 |
Wetin be d noise for, did d small boy bite you? D last time I checked he was still toothless. . . |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 3:28pm On Jun 27, 2009 |
hehn,i shud wait afta he eats me b4 i talk abi |
Re: I'm Back Again! by teissys(f): 3:41pm On Jun 27, 2009 |
Mmmmh. . . |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 4:11pm On Jun 27, 2009 |
hun. |
Re: I'm Back Again! by lysaa(f): 4:25pm On Jun 27, 2009 |
so chuks u think u can come, start a thread and just go away abi? |
Re: I'm Back Again! by larayat(f): 10:26am On Jun 28, 2009 |
he no chop lever. |
Re: I'm Back Again! by lysaa(f): 2:39pm On Jun 28, 2009 |
e nor dey chop lever, e dey use am brush teeth. make e go come first. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
My Friend Saw This Meat In Her Fiancees Fridge (strange Photo) / Oga Dibu And Jamb / 28 Purposely Wrong Test Answers That Are Just Priceless.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |