Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,595 members, 7,979,006 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 06:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ (742827 Views)
The Last Person To Post Here Wins! / Last Person To Post In This Thread Wins / Be The Last Person To Post Here: (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (386) (387) (388) (389) (390) (391) (392) ... (1277) (Reply) (Go Down)
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:22am On Jul 14, 2013 |
aniiii:by d grace of satuvia dey will interupt ur power supply nw |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:22am On Jul 14, 2013 |
So na pagans full here..una no dey go church??mk una go sleep so that una go fit go church |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:22am On Jul 14, 2013 |
Temptee101: But wait, u no dey plan sleep? U jus dey comot dey wash ur face every now and then... Timflex: Ebony and aniii women are supposed to be sleeping by now..do dsame and leave the chase for menI'm off to bed |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:23am On Jul 14, 2013 |
Dj hack: by d grace of satuvia dey will interupt ur power supply nw impossible and by the way its 'impossibile' in latin |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by tyson99(m): 12:24am On Jul 14, 2013 |
Oga ooo |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:24am On Jul 14, 2013 |
Roland17:Not untill Seun gives me that which legally and rightfully belongs to me! |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:25am On Jul 14, 2013 |
If i no chop dis gift ehn! I go hack nairaland down!!!! My blood deey hot!!! |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:25am On Jul 14, 2013 |
'time' is 'tempus' - latin |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:25am On Jul 14, 2013 |
PretiEbony: I'm off to bedthanks for obeying my commands ...wish u a scary nigtmare .. |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by picaro(f): 12:25am On Jul 14, 2013 |
Temptee101: I want to seize this medium to thank the Op, d Mods and especially Seun for exhausting my hard earned 15MB on just one thread. May God bless dem all. Am out for goodmesef! Small pikins dem too plenty for hia. Pikins wey nor s.u.c.k dia mama b.r.e.a.s.t well. Like dat DJ Hack or wetin him papa call am after him don drink pami full. Tooo, sai anjima |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:25am On Jul 14, 2013 |
Chai dis buchito na bad market i taught i had him out.. |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:26am On Jul 14, 2013 |
aniiii:Anyways hiii anii... Howw u dowin I rili wanna learn spanish o |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:26am On Jul 14, 2013 |
'fast' is 'ieiunium' - latin |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Roland17(m): 12:26am On Jul 14, 2013 |
buchito1: If i no chop dis gift ehn! I go hack nairaland down!!!! My blood deey hot!!! e hot pass fire? abeg take water kool your sef joor |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:27am On Jul 14, 2013 |
PretiEbony: I'm off to bedAm right behind you sweerry. To hell with Seun and hin prize. |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:27am On Jul 14, 2013 |
Temptee101: Not untill Seun gives me that which legally and rightfully belongs to me! You be lady morgana? |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:27am On Jul 14, 2013 |
Buchito no dey show urself...nothing 4 u...i don win dis tin since..me nd seun don plan dis tin..i just dey act out a script |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:27am On Jul 14, 2013 |
Dj hack: thanks for obeying my commands ...wish u a scary nigtmare ..wish you same |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:28am On Jul 14, 2013 |
'hungry' is 'esurienti' - latin. Sounds like igbo lol |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:28am On Jul 14, 2013 |
Timflex: Chai dis buchito na bad market i taught i had him out..baba no tink am!!! My blood dey hooootttt! Dis nite na die! |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:28am On Jul 14, 2013 |
aniiii:performing incarntation....better go n kip ur bush lamp closer..ur power supply will soon be interupted |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:29am On Jul 14, 2013 |
'forget' is 'oblitus' - latin |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by stanogb(m): 12:29am On Jul 14, 2013 |
Thread closed... |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Roland17(m): 12:29am On Jul 14, 2013 |
Gradually the number don dey reduce |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:29am On Jul 14, 2013 |
wetin be dis o |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:29am On Jul 14, 2013 |
buchito1: If i no chop dis gift ehn! I go hack nairaland down!!!! My blood deey hot!!!I still get space 4 my freezer. Come mak im cool ur blood small. Accomodation is free |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:30am On Jul 14, 2013 |
Roland17:Tanks man! Na God go bless ur papa! Say Amen before mins unless ee go reverse back oo |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:30am On Jul 14, 2013 |
Dj hack: performing incarntation....better go n kip ur bush lamp closer..ur power supply will soon be interupted it wont... |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Nobody: 12:30am On Jul 14, 2013 |
E go be una like dream wen i claim my prize |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:30am On Jul 14, 2013 |
aniiii: 'forget' is 'oblitus' - latinAnii reply me naww.... |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by aniiii(f): 12:31am On Jul 14, 2013 |
run is cucurri - latin |
Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 12:31am On Jul 14, 2013 |
Temptee101: I still get space 4 my freezer. Come mak im cool ur blood small. Accomodation is freeTanks man! I see u! |
(1) (2) (3) ... (386) (387) (388) (389) (390) (391) (392) ... (1277) (Reply)
Tag And Ask / Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |