Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,698 members, 7,882,386 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 12:14 AM

Reasons Why Police & Military Shave Their Beards - Politics (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Reasons Why Police & Military Shave Their Beards (68149 Views)

Police, Military Shoot-out In Yobe / The Nigeria Police, Military & Paramilitary Choir Wish You A Merry Christmas / Kadilo Barina-Kabari Vowed To Never Shave Beards In Rivers Finally Cuts It Off (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by charlsecy(m): 6:53am On Apr 08, 2016
agongajoseph:
Ojukwu wasn't retired when he had that forest all over his face, I have a clip before the civil way when he war still a serving officer with d Nigerian army
Maybe close shaving was not the convention back then.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:59am On Apr 08, 2016
Lawmosh:
chaii!!, u dey vex me and I am suspecting u to be a Dalet jikarpa clown. Don't worry the arm of bars will definitely get you.
lipsrsealed [color=#006600][/color]
Oga no vex abeg. Although wm not in dalet but with the way u enter me am afraid to even identify my batallion. Anyway if worse come to worse I will deactivate dz account. Abeg which batallion u dey and how many bars are u carrying
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Epatty(f): 9:02am On Apr 08, 2016
Pls hu is ds lalasticlala or wat is it?
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by Lawmosh(m): 10:29am On Apr 08, 2016
greatbrian:

lipsrsealed [color=#006600][/color]
Oga no vex abeg. Although wm not in dalet but with the way u enter me am afraid to even identify my batallion. Anyway if worse come to worse I will deactivate dz account. Abeg which batallion u dey and how many bars are u carrying
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:04pm On Apr 08, 2016
blazetitov:


grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??
grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l

1 Like

Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:06pm On Apr 08, 2016
blazetitov:


grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??
grin grin grin grin grin grin grin grin Wicked guy. Wetin dem do you??[/quote] grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by blazetitov: 3:10pm On Apr 08, 2016
drmikeadams:
grin grin..I go embassy last year after dem deny me visa,,,as I dey cms dey find motor wey dey Go sururlere dey think my life .na em from no where ...this officer come tap me.,.say em wan see Wetin I carry??..as I show am documents finish...,next thing I hear o boy enter motor Na fake documents be dis grin grin..from no where o boy see them pick up....see as people dey look me like. Say I don sleep with police man wife.....cum see negotiation for back of their pick up..the guy be want make I admit say I carry fake document...em dey beg say make I just admit say em go free me... grin : : grin..I dey drink my lacasera throway face..for my mind if I admit make toto kill me or electric shock me....Na so e begin find bribe... grin..me open my wallet Na only tfare dey dere cos I been spend money wey I no budget for embassy..I tell officer Na only dis money i get but if u still wan carry me go sanco no wahala....the guy cum dey para up and down..dem stop the car ,em go explain to em oga....Na so dem say make I drop find my way but next time make I dey package my documents Wella....mean while I no even knw where dem drop me sef... : grin grin?..another day dem stop me say I carry laptop ...Na another story for anoda day..l

grin grin grin grin grin grin grin grin

Those guys can be crazy. They came into the estate where i reside, bump into a drinking joint and asked all the guys to stretch forth their palms. Lol and behold, they started sniffing guys' palms/fingers oo with their nostrils. They said they were raiding Igbo sellers and smokers. After their 'forensic investigation', they apologized and went back into their pick-up truck wey don nearly turn to jalopy, then zoomed off.
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by kingambrose(m): 3:17pm On Apr 08, 2016
Loool thats funny sha
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by drmikeadams(m): 3:45pm On Apr 08, 2016
blazetitov:


grin grin grin grin grin grin grin grin

Those guys can be crazy. They came into the estate where i reside, bump into a drinking joint and asked all the guys to stretch forth their palms. Lol and behold, they started sniffing guys' palms/fingers oo with their nostrils. They said they were raiding Igbo sellers and smokers. After their 'forensic investigation', they apologized and went back into their pick-up truck wey don nearly turn to jalopy, then zoomed off.
grin grin grin.those guys Na commedians...
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 6:17pm On Apr 08, 2016
Lawmosh:
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
Abeg how many bars are u hanging ........ And wh batallion u dey

1 Like

Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by calaharry: 9:25pm On Apr 08, 2016
...TO LOOK YOUTHFUL AND AGILE
Re: Reasons Why Police & Military Shave Their Beards by greatbrian(m): 1:32pm On Apr 11, 2016
Lawmosh:
Don't worry, just MANAGE!!! Gain GAS!!.... Don't bother to delete this account cos I have gotten all I need. Just PM me, this is public.
On one condition sir. I wont get jobbed. And u won't work on me. And sorry for giving u condition sir

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Ihedioha Begins Demolition Of Monuments Built By Okorocha / #SackBuhari: Lai Mohammed Begs Nigerians To Pardon Buhari Over Certificate / New Look Of Lekki Roundabouts (photos,video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.