Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,166 members, 7,970,597 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 12:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2648913 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1162) (1163) (1164) (1165) (1166) (1167) (1168) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:35pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy:;.. Abeg help me ask Dem.. . After forming Don jazzy here |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:36pm On Oct 05, 2016 |
Dream2:see as u just dey qualify d rumour fa. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:36pm On Oct 05, 2016 |
Yourstruly16: naso u wicked reach,, if frm 3 na 1 dey go, law wey get pass 150 , hw many dem go carry...in any case, that one na me in Jesus Name. AMEN AMEN AMEN |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:37pm On Oct 05, 2016 |
Dream2: hehehe prayer is the Master Key |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Lordtrailz: 10:37pm On Oct 05, 2016 |
1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:37pm On Oct 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:38pm On Oct 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:38pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy:Lolzzzz.. . So funny I swear... I can't stop laffing |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:38pm On Oct 05, 2016 |
Yourstruly16:lol. I no knw say skul dey get special connection with nysc fa. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 10:38pm On Oct 05, 2016 |
if your surname starts with M (e.g Muhammed,) to Z (e.g Zuckerberg) start praying oooooooooo.. cus I heard that na people wey dere surname starts from A- L dem go 1st mobilise 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:39pm On Oct 05, 2016 |
aydeluxe:Amen my dear... I go add you for my prayers |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:39pm On Oct 05, 2016 |
Bestie0309:lol.. nysc don change am for everybody.. even unilorin peeps wey dey form jagaban don gentle. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:40pm On Oct 05, 2016 |
Yourstruly16:don't mind dem connection kor, modem ni |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:41pm On Oct 05, 2016 |
chiefojiji: haa wic kain life, se mak we con dey regret say our surname no enter A-L nii.....abi screw don comot deir head |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Yourstruly16(f): 10:41pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy:Dem just dey make mouth hia wen nothing fall out |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:41pm On Oct 05, 2016 |
Lordtrailz: See you.... You think they won't slash 2015 too... it's the school they gave % not the year... you better start praying too |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:42pm On Oct 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Famutimi(f): 10:42pm On Oct 05, 2016 |
this thread is becoming more interesting. I wonder y d news sounds new to some Pple. d gist has bin on since Dey had premobilization workshop |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:43pm On Oct 05, 2016 |
eemalex:Rara o...they should use Surname or G.P |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:43pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy:It will shock all of you that all Unilorin 2016 grad would be mobilised.... School wey get touch for head. You think say na lasan dem no dey under ASUU 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:43pm On Oct 05, 2016 |
chiefojiji:u pple sha dey manufacture rumour out of rumours.. u wan kill pple wey be Yusuff? and co? if dem lyk make dem use alphabetical order,(my/name start with O BT d O go turn A for dia eyes) if dem like make dem use numerical order, if dem like make eksu get just one slot..I dey go with B16 d wait is over. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:43pm On Oct 05, 2016 |
chiefojiji: |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:44pm On Oct 05, 2016 |
Famutimi: sure d news has bin arnd....but when u see slashing of 2314 to 894.....u gast fear na thats lik 61% reduction... |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:44pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy:Abi that is d next thing now. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:45pm On Oct 05, 2016 |
yhenny: What if they use both from Reverse.... Just be praying.... |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by benELOHIM7(m): 10:45pm On Oct 05, 2016 |
Any rsust hopeful in the house? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:46pm On Oct 05, 2016 |
eemalex:shebi na unilorin go finance unilorin Pcms.. abi dem no dey under nysc too. like say na dem go dictate for nysc fa. why dem.no kuku.do.dia own camping dis month as d get touch for head. touch kor, torchlight ni 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:46pm On Oct 05, 2016 |
eemalex: I laff in spanish, you think say nysc na ASUU ba....e go turn season film 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 10:48pm On Oct 05, 2016 |
yhenny:no worry.. eemalex don talk am say na everybody for unilorin dey go.. say una skul get touch light for head.. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by aydeluxe(m): 10:49pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: i lik ur faith nd i key into it. Am a B16 corper |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by eemalex(m): 10:50pm On Oct 05, 2016 |
aydeluxe: |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Lordtrailz: 10:50pm On Oct 05, 2016 |
eemalex: 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (1162) (1163) (1164) (1165) (1166) (1167) (1168) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |