Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,909 members, 7,980,237 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 09:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2654586 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1685) (1686) (1687) (1688) (1689) (1690) (1691) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:22am On Nov 14, 2016 |
showgolee:Na small small guys dey prepare o. even na to put cup for inside bag wey dem neva wash self na prep too. who does that self |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:22am On Nov 14, 2016 |
Esji80: Ok. Thks |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:23am On Nov 14, 2016 |
Bestie0309:me nah anywhere you go o, I go dey folofolo you |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:25am On Nov 14, 2016 |
ibroh22:Dats impossible unless u are hamaphrodite? Thr will b 24soldiers in my platoon. There is no how u Wil b allowed to enter |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:25am On Nov 14, 2016 |
kapable75:lol, the thing dey do me like wahala How I wish, call up letter is out and I find a girl going same camp with me, I won't mind giving her money to buy all necessary stuffs to camp I go just waka go camp like boss |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:26am On Nov 14, 2016 |
showgolee: U ar not crious. I don't think we are going to d same camp oo. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:26am On Nov 14, 2016 |
showgolee: U ar not crious. I don't think we are going to d same camp oo. Cos I c u going to Borno |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 10:26am On Nov 14, 2016 |
I have been seeing many lists of things to buy but none of them has mentioned small bucket for defecating. I was told by an ex corper and a serving corper that some toilets in some camps are in bad state. That they have to buy that small defecating buckets that children use. They also told me that it's better you buy it while coming than buying it from camp bc those they sell in camp are ones already used by immediate past batch which the sellers picked, washed and start reselling it. I felt this info should be shared here. Serving corpers should say something about this. 3 Likes |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:27am On Nov 14, 2016 |
mightyleks: make i see dem my brodas |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bestie0309(f): 10:28am On Nov 14, 2016 |
showgolee: If u will pay for mine too |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:28am On Nov 14, 2016 |
chumaster: why do I finf this so funny me buy potty God forbid abeg short put no go dey ni |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:30am On Nov 14, 2016 |
Bestie0309: You buy your kit(s) beverage and other things on me but call up letter never show but hope you have it in mind to serve in lagos, cos any other state is a no no |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:32am On Nov 14, 2016 |
showgolee:I dey try understand but my head no gree understand. how she go use know wetin you need. and oh, yhenny na pro for that kine things |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:33am On Nov 14, 2016 |
Bestie0309:Am not amaphrodite but I go chop sardines ooo,,make you buy mine too |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 10:35am On Nov 14, 2016 |
chumaster: i VOTE for SHOT PUT 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Enouwem(m): 10:36am On Nov 14, 2016 |
showgolee: Lol, me too |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:36am On Nov 14, 2016 |
chumaster:lollll,,, imagine Ur luggage was checked at the gate and one fine gal dey Ur back and dey open Ur luggage to find potty,imagine!! lolll,,,,u be guy now,,enter the bush and go and do the business there |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 10:37am On Nov 14, 2016 |
showgolee: Wat happens if u don't get lag u go exempt? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:37am On Nov 14, 2016 |
showgolee:Na short put sure pass o |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:37am On Nov 14, 2016 |
kapable75:anything wey she need, i need be that nah, except this their female stuffs bestie0309 will do that |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:37am On Nov 14, 2016 |
chalsixtus:Warriz sambisa? na beach? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:38am On Nov 14, 2016 |
mightyleks: three weeks camp I will manage go, after that, i turn ghost ni o |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:40am On Nov 14, 2016 |
kapable75:Which yhenny? me wey be say to enter market dey do me some how, mesef no mind if I see pesin send make d person just bring am come ogun |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:41am On Nov 14, 2016 |
ibroh22:Broda naso o potty bawo, their toilet gan I no go use laelae but I go advice all these ladies dem to buy potty cos of toilet infection or so cc:bestie0309, yhenny,callmemercy,iamhatey,posimii,sharliz,abbiie25 et al |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 10:42am On Nov 14, 2016 |
list don dey show o me, u, Enouwem some go join soon cc showglee |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 10:42am On Nov 14, 2016 |
list don dey show o me, u, Enouwem some go join soon cc showgolee |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by showgolee(m): 10:42am On Nov 14, 2016 |
Enouwem:I don see dem my people |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Enouwem(m): 10:44am On Nov 14, 2016 |
mightyleks:Mai peep your list nah. U don buy generator? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:44am On Nov 14, 2016 |
showgolee:Bestie wey no get chill, she fit buy you white bump-short o. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:45am On Nov 14, 2016 |
showgolee: |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Enouwem(m): 10:46am On Nov 14, 2016 |
showgolee:We plenty... But I wan buy one full bag of garri. Who sabi wey I fit locate kulikuli Depot? I wan order am for truck |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mightyleks(m): 10:46am On Nov 14, 2016 |
Enouwem: no but i buy the key starter when cash complete i buy d rest |
(1) (2) (3) ... (1685) (1686) (1687) (1688) (1689) (1690) (1691) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |