Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,329 members, 7,967,842 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 10:20 AM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (199) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2646953 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:06pm On Mar 23, 2016
yorme:


Abbie can "lolz" ehn... Still counting d no of times u have said it in ur posts. E be like say justified10 don mix laughing gas with that love portion wey u drink.

I love it when a man is very observant. tongue
Laughing gas ko, crying stove ni grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:08pm On Mar 23, 2016
Abbie25:


Am cool sis.. We thank God. What about you?
fyn swty, I no lyk as u dey vex for here, abeg stop giving dem d medicine oh,
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:10pm On Mar 23, 2016
Abbie25:


I only gave him a taste of his own medicine na.. Lolz.
u eh... U can just fine trouble. I like u that way sha.
It is just like o b4 all these ur crush come carry 2x2 plank dey pursue me.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016
Abbie25:


I love it when a man is very observant. tongue
Laughing gas ko, crying stove ni grin

Ayam blushing brown at that "observant" part oh! *covers face*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:11pm On Mar 23, 2016
Dottune:
Lol I'm fine, hope your day wasn't too stressful.

Should I drop my WhatsApp number or send you a PM?
hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:11pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
fyn swty, I no lyk as u dey vex for here, abeg stop giving dem d medicine oh,

Lolz. Not them o. Just one person called justified10
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:12pm On Mar 23, 2016
yorme:
Franceswaskey, ma gf from another tribe... E be like say i never welcome u. Welcome, ehn!

Permission to add u to ma fleet of gorgeous gfs!
tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:14pm On Mar 23, 2016
kapable75:
my day was cool. Over heard u saying it was hectic, u for call of make i help u na
abi, no worry , next tym I go call u, tanx for ur concern
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:14pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
ooh, dottune , I thought of u all day, d tin cum dey confuse wetin I dey do today
embarassed Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:14pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it
*adjusts side mirror*
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:16pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type
Yes o yorme I'm a jealous type, you no go like make I give you E-Punch.

Sweety Franceswasky don't mind him o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:16pm On Mar 23, 2016
kapable75:
*adjusts side mirror*
kapable na front mirror u go soon adjust
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:17pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
abi, no worry , next tym I go call u, tanx for ur concern
u're always welcome.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:17pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it
...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:18pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
kapable na front mirror u go soon adjust
hahahahahagrin
Just kontinu!! Na so e dey always start
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:18pm On Mar 23, 2016
Dottune:
embarassed Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you
oohhh, dat so swt of u
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:20pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type

U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa!
*whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:23pm On Mar 23, 2016
yorme:


U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa!
*whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na
Yorme I go soon serve you some kind E-Punch o, which one is she should come and do the wasky thing? angry
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:25pm On Mar 23, 2016
Abbie25:


Lolz. But I already said okay na.. Why you come dey para. Smh for you this man oo undecided
ehn ehn..tor.

make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:26pm On Mar 23, 2016
yorme:


U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa!
*whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na
lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:30pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
fyn dear, wz busy today, and urs
same here o...hope u are fine..

as u call me dear, e com b lyk u talk say u go marry me...


yorme, warn ursef o..I dey c u and abbie25...guy, farabale o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:30pm On Mar 23, 2016
justified10:
ehn ehn..tor.

make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build.
justified so ur matter wit Abbie don blind u, u no cum notice me abi
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:35pm On Mar 23, 2016
I have a kweshon for ya all
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:36pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
justified so ur matter wit Abbie don blind u, u no cum notice me abi
over notice dey worry me.

u Neva c ma letter?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune

Chai, neva knew u are d Rebekah of our time fa! U wanto turn two brothers against each other! Sopona, god of thunder no go gree!
Dottune, coman carry ur babe oh...i dey fear una, plus including ur life-sucking e-punch fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:37pm On Mar 23, 2016
justified10:
ehn ehn..tor.

make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build.

Don't worry.. No jealous too much..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:37pm On Mar 23, 2016
justified10:
same here o...hope u are fine..

as u call me dear, e com b lyk u talk say u go marry me...


yorme, warn ursef o..I dey c u and abbie25...guy, farabale o
lol, u so funny, I for say u no notice me nah
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:39pm On Mar 23, 2016
Abbie25:

Don't worry.. No jealous too much..
I will reduce my jealousy...
ayam happy o..
grin
ruthobaz ow u dehy? c ma abbie don coprate
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:40pm On Mar 23, 2016
kapable75:
I have a kweshon for ya all
This one wey u dey adjust side mirror anyhow... Let dottune cash u oh. D guy huge no be here...e be like say na goliath family him come from. Come imagine say d guy dash u one punch!

Ehnehn...u wan ask kweshion
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune
smiley
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:42pm On Mar 23, 2016
franceswasky:
lol, u so funny, I for say u no notice me nah
I no dey unnotice fine girl lyk u na..


u dey wonder how I know abi?

ehm, I get inner eye
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:42pm On Mar 23, 2016
yorme:


Chai, neva knew u are d Rebekah of our time fa! U wanto turn two brothers against each other! Sopona, god of thunder no go gree!
Dottune, coman carry ur babe oh...i dey fear una, plus including ur life-sucking e-punch fa!
Lmao! Better o

(1) (2) (3) ... (196) (197) (198) (199) (200) (201) (202) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.