Stats: 3,231,024 members, 8,086,826 topics. Date: Monday, 24 February 2025 at 08:39 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / For Lauryn And Uche (14180 Views)
Lauryn Is Actually From Ghana / Lauryn What's Up With The Cellphone And Camera / Wtf Lauryn? <caution> (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 5:43am On Nov 04, 2006 |
She don go crash ![]() ![]() ![]() She dey cook since today ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:47am On Nov 04, 2006 |
uche sufri sufri use dat gal oh!, na so you dey eat? wetin she cook sef ? Akpu plus afang soup ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 5:51am On Nov 04, 2006 |
LMAO No I no dey treat am bad o! I like am so much to think of hurting her.But man must wak now ![]() Wetin she cook.She no even tell me sef.She say na surprise for 2morrow.But if you want as she don sleep I fit go peep inside the pot! ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:52am On Nov 04, 2006 |
no go dey steal her meat and stock fish oh! look only ! touch not! |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 5:57am On Nov 04, 2006 |
There can be no looking without the corresponding touching ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Scorpio(f): 6:00am On Nov 04, 2006 |
Uche2nna:sontin dey worry u, abi ur bele dey purge u ni,,abeg go siddon for toilet make u no dey yarn yabbis jor! |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 6:28am On Nov 04, 2006 |
scratches headI neva get reply for you! ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 6:10pm On Nov 04, 2006 |
lauryn:craze pikin |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 2:27pm On Nov 08, 2006 |
lauryn na who be tyhis Uche guy, chi you don kill me oh. I be think say na me you want marry? ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by nilla(f): 2:30pm On Nov 08, 2006 |
who dash you wifey ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by haywhy(m): 2:34pm On Nov 08, 2006 |
uh ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 2:46pm On Nov 08, 2006 |
ask Lauryn now, i don already pay dowry, i gave goat, palm wine, yam and all that abakaliki kola nut. i don die for America who go save me from all this woman. Lauryn even Gani Fawehinmi no fit defend you for this palava whey you don enter so |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 8:41pm On Nov 08, 2006 |
Na only goat ,palm wine , and yam na him u see.You no see cocoyam add.hisses Abakiliki kolanut ko, Ogbomosho kolayam ni! ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by mukina2: 8:45pm On Nov 08, 2006 |
uche nor vex oo lauryn tell me say she just wan eat ur money |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 9:11pm On Nov 08, 2006 |
ansalam aleku abeg tell am my sister, we are destine to be together, Uche don mis road. I no dey play. no make me send mummy water for you for yonder |
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 11:08pm On Nov 08, 2006 |
Uche2nna: Roflmfao Uche, u sure say no be mad woman born u? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 11:28pm On Nov 08, 2006 |
u better tell am he dey play with me when i bring juju come find am he go run comot outside like saddam |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 12:57am On Nov 09, 2006 |
@ Radiant I take great exception to that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 1:05am On Nov 09, 2006 |
I'm sorry Uche.Didn't mean to hurt you.I'm very sorry |
Re: For Lauryn And Uche by Scorpio(f): 1:06am On Nov 09, 2006 |
e ya, Uche pls don't b upset, i'm pleadin on her behalf ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 1:17am On Nov 09, 2006 |
Yeah, taken.Sorry to have also come out too strongly. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 1:20am On Nov 09, 2006 |
It's ok, I understand. Thanks dear ![]() Scorpio, bless u girl ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Scorpio(f): 1:26am On Nov 09, 2006 |
n u too hun ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 2:10am On Nov 09, 2006 |
So where my own blessing nawbabes nowadayz are so selfish see how dem share the blessings finish leave me ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Scorpio(f): 3:16am On Nov 09, 2006 |
Amadioha bless u, u satisfied now? ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by mukina2: 11:20am On Nov 09, 2006 |
uche mek e nor be like say i nor warn you o, as lauryn's attorney i am telling you now |
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 4:52pm On Nov 09, 2006 |
wey the wifey (lauryn sef? ) ![]() omo gal you strong ! 2 husbands at the same time ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 5:08pm On Nov 09, 2006 |
Abeg oh i be the undisputed husband, i don pay dowry already, yah goat ,and palm wine, even kola nut and kuli kuli |
Re: For Lauryn And Uche by ikamefa(f): 5:41pm On Nov 09, 2006 |
kuli kuli? ![]() ucheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee! wey you? ![]() you dey sleep? them don steal yah wifey finish! come oh! you pay dowry so? ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Odeku(m): 5:49pm On Nov 09, 2006 |
I gave them that too, uche who? Abeg im the master of this castel |
Re: For Lauryn And Uche by Radiant(f): 8:25pm On Nov 09, 2006 |
![]() ![]() ![]() |
Re: For Lauryn And Uche by Uche2nna(m): 8:44pm On Nov 09, 2006 |
@ Oyekun abi wetin be ya name sef Wetin be the title of this thread.Abeg carry this ya daydreaming go form ya own thread (For Anita Hogan and Odeku,na him I suggest)! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)
Nigeria Police Force(npf) Ranks / Man Spent £20,000 On Tattoos , Now Struggles To Find A Job / Difference Between Define, Describe, Explain, Examine And Discuss.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |