Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,398 members, 7,978,265 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 01:14 AM

Abeg Make Una Judge This Case - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Make Una Judge This Case (899 Views)

Please Make Una Put Mouth For This My Girl Friend Mata Ooo / Oya Make Una See This Bom Bom Pre-wedding Pics That Got People Talking / Come And Judge This Brouhaha,did I Wrong Her? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Make Una Judge This Case by lozairio(m): 1:34am On Feb 20, 2016
e get this my guy wey enter relationship where the girl insist on no sex so my guy dey soapy take help him ministry today na hin babe catch am dey do hin thing with phone for hand dey watch porn she shock open mouth like fish she con come closer collect the phone scroll through my guy videos see say na only lisa ann videos she google the name see say na IndecentStar she con dey accuse my guy say him dey cheat on her with lisa ann shuu shocked na my guy wey no gree cheat wen i advice am say hin better pass soapy or na him wicked nonsense girlfriend who dey wrong
Abeg una perspective important
Re: Abeg Make Una Judge This Case by crismark(m): 2:03am On Feb 20, 2016
dis case no get judgement.......*hits a court hammer* judgement overruled
Re: Abeg Make Una Judge This Case by ronald4lif(m): 2:15am On Feb 20, 2016
Lwtmb, you no well walahi cheesy grin

Why e no tell hin girlfriend to join them for a threesomé beano, and teach bítch Ann a lesson. grin
Re: Abeg Make Una Judge This Case by Lovetinz(m): 4:33am On Feb 20, 2016
crismark:
*hits a court hammer*

gavel;
a small mallet with which an auctioneer, a judge, or the chair of a meeting hits a surface to call for attention or order.

2 Likes

Re: Abeg Make Una Judge This Case by crismark(m): 2:35pm On Feb 21, 2016
dah one konsyne u.....I av passed my msg
Lovetinz:


gavel;
a small mallet with which an auctioneer, a judge, or the chair of a meeting hits a surface to call for attention or order.
Re: Abeg Make Una Judge This Case by cruzita(f): 2:55pm On Feb 21, 2016
Lisa Ann never retire?
Re: Abeg Make Una Judge This Case by KingRex1(m): 3:17pm On Feb 21, 2016
lol, i no blame my guy o. D no sex ladies shld know that dia bfs use soap all d time
Re: Abeg Make Una Judge This Case by GoldenJAT(m): 3:44pm On Feb 21, 2016
The guy DE cheat on her na... With SOAP

(1) (Reply)

Must You Love A Girl Before You Start A Relationship??? / Help Me Pls / Whats Your Opinion Of This Type Of Teacher Teaching Your Boy?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.