Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,206,540 members, 7,996,052 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 08:36 PM

Hot Hangout Spot - Forum Games (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Hot Hangout Spot (117235 Views)

Can You Spot The Key In This Photo? / Can You Spot The Cat In This Photo? / Photo Of The Day:- Spot The Difference In These Korede Bello’s Pics (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (200) (Reply) (Go Down)

Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 1:24am On Nov 07, 2006
LOL

anyways you have a lot of time on your hands so have fun
Re: Hot Hangout Spot by Bhola(f): 1:25am On Nov 07, 2006
Yes o. But follow us come now. It will be fun. Abi oga no go gree you comot from him sight?
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 1:28am On Nov 07, 2006
you still they talk us. i no sabi who "us" be smiley
Oga dey far away
Re: Hot Hangout Spot by Bhola(f): 1:29am On Nov 07, 2006
You no sabi who us be? Us na all of us now.

I see. No let the cold for get to you o, as per oga dey far away.
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 1:31am On Nov 07, 2006
all of us for this thread. ok, when are you guys planning for.

Bhola:

You no sabi who us be? Us na all of us now.

I see. No let the cold for get to you o, as per oga dey far away.
lol
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 1:49am On Nov 07, 2006
girl I'm out.

take care
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:05am On Nov 07, 2006
na who una dey call ghost, sorry I be dey for class just dey mess around.  nilla dey fear, abeg Bhola organise i go hook u up for Chitown with some shi town finnest guy like my boy Lewa and co.  nilla abeg you must come with us we go celebrate your grad.
Re: Hot Hangout Spot by marlet01(m): 6:28pm On Nov 07, 2006
hello everyone,
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 7:10pm On Nov 07, 2006
they are all on vacation today
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 7:57pm On Nov 07, 2006
vacation ke
we dey work
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 8:07pm On Nov 07, 2006
we we no dey work, we dey here all day no woman, i don tire oh
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 8:08pm On Nov 07, 2006
so the guys are the boring ones abi.
thats nice. its nice to know the gals are the spice of life grin
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 8:14pm On Nov 07, 2006
nilla na wettin self, wetting another man fit do for me but carry my bag or buy me drink? i need some lady wey dey jelly where Bhola now

I must have kept her up late last night, lol grin grin
Re: Hot Hangout Spot by Bhola(f): 11:14pm On Nov 07, 2006
Kept me up, Odeku? You wish. Me, I dey work o. Since I no show up since Thursday, I bin get a million and one things to do. Oh well, in about 30 mins, I go dey on my way to my house. Chei, I wan eat chinese o.

Nilla, how work na?

Odeku, your own work nko? No forget the thing wey we talk o. I serious well well.

Who else dey here?

And yes, Nilla girl, you get am right. Na we dey bring enjoyment for here.
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 12:18am On Nov 08, 2006
I don tell you i go even turn KOREAN for you eat me any time u want lunch dinner and dessert. you don late me i dey go vote abeg. maybe we go jam later tonight
Re: Hot Hangout Spot by Bhola(f): 12:40am On Nov 08, 2006
Ok, we go jam later.
Re: Hot Hangout Spot by marlet01(m): 12:36pm On Nov 08, 2006
i don't really understand what is going on here,
could someone pls tell me!!!!!!
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:13pm On Nov 08, 2006
this is the spot you make friends, and talk about any thing you want to, lots of sexy ladies, and be careful oh, i get my eye for couple of them, my friend nilla na her set this hotspot up, very hottter. you touch am he go burn u. where all this ladies dey self?
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 2:18pm On Nov 08, 2006
dem dey work again.

Marlet,
you just take about anything you want and you can bring a link to a game or a game that can be played online.
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 2:53pm On Nov 08, 2006
Me I no dey work? I go fire all this woman when no dey give me attention masa, i am accepting application for chi.
Re: Hot Hangout Spot by Outkast(f): 3:53pm On Nov 08, 2006
really?
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 4:43pm On Nov 08, 2006
I dey accept application I don open door already. i don talk am man no be wood grin grin
Re: Hot Hangout Spot by Outkast(f): 4:45pm On Nov 08, 2006
lol, Odeku If you don't mind me asking, how old are you?
Re: Hot Hangout Spot by IroroRoyal(f): 4:59pm On Nov 08, 2006
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 5:59pm On Nov 08, 2006
na age we go chop, 30 for body face like 18 abeg foir naija na owanbe dey talk I dey hungry oh
Re: Hot Hangout Spot by marlet01(m): 8:28pm On Nov 08, 2006
@nilla

i think i'll try and bring up something nilla
Re: Hot Hangout Spot by jaybaby(f): 10:31pm On Nov 08, 2006
jAY FIT JOIN UNA lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 10:39pm On Nov 08, 2006
sure,

wassup girl grin
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 10:55pm On Nov 08, 2006
I don't tell una no free ride you have to pay initiation fee by kissing me, lol grin grin nilla i hope u no go tell lol
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 10:58pm On Nov 08, 2006
Odeku:

I don't tell una no free ride you have to pay initiation fee by kissing me, lol grin grin nilla i hope u no go tell lol

what are you talking about
Re: Hot Hangout Spot by Odeku(m): 11:00pm On Nov 08, 2006
no tell Bhola nd scorpio say I dey charge to be member now
Re: Hot Hangout Spot by nilla(f): 11:11pm On Nov 08, 2006
lol.

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (200) (Reply)

The Chain Word Game / Confessions / Yes Or No

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.