Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,316 members, 7,950,615 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 05:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / HOT LYRICS: Paul Okoye – Call Heaven Lyrics (783 Views)
HOT LYRICS: Korede Bello – Mungo Park Lyrics / HOT LYRICS: Small Doctor – Gbera Remix Lyrics Ft Reminisce / HOT LYRICS: Lil Kesh – Cause Trouble (part 2) Ft Wale (2) (3) (4)
(1) (Reply)
HOT LYRICS: Paul Okoye – Call Heaven Lyrics by spidyconnect(m): 1:19pm On Mar 15, 2016 |
HOT LYRICS: Paul Okoye – Call Heaven Lyrics Read Call Heaven Lyrics below sobbing… Make somebody please, call heaven Make I tell my mama, say e don happen, eh eh Oh papa, na that level, ehya Wey I promise you say, e no go happen If to say, una dey For everything wey dey happen today E for be say, we no go misbehave All man go dey concentrate Wherever you are We no be who we are Cause if to say, una dey For everything wey dey happen today E for be say una go intervene Cause right now everything na pain See your children dey misbehave See the fans all of them dey shame. sobbing continue… Continue reading here http://igotell.com/lyrics/paul-okoye-call-heaven-lyrics/ |
Re: HOT LYRICS: Paul Okoye – Call Heaven Lyrics by OpinionLeader: 1:27pm On Mar 15, 2016 |
Sad "dat thing don happened." I am tempted to blame it on your wives though. While you guys were single, it never happened. On a side note, Paul is so talented. I hope lousy Peter can survive with his latent ... dancing?! |
(1) (Reply)
Music Video And Mp3 DJ Xclusive Ft. Runtown – Sexy Girls / DJ Expensive Ft. Tonyking And S.A One – Bamijo / New Worship Song By A Nairalander
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |