Stats: 3,230,512 members, 8,085,265 topics. Date: Saturday, 22 February 2025 at 10:46 PM |
Nairaland Forum / 2shur's Profile / 2shur's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 41 pages)
![]() |
upload it abeg if dats wat wud make mai client pay me mai 2m i no mind |
![]() |
go rot in hell useless bastardd |
![]() |
tj mist be very stupid recession is here everyone wants to cash out nawa o 2 Likes |
![]() |
since feb i neva pick fed and just this march i lost close to 2m..why cause nepa no dey.gen knock afta endless subs on spectranet day and nite i wish my clients never clicked on google but sadly they did and it appeared to be a scamthereby cancelling all my transfers. now am hustling again back to square one.i got two weeks left baba God even if i see 500k 1m before march ending i dey alright
|
![]() |
y wont they be wasted when they spend most of dia clueless times hunting for wild animals to consume and taking razz pix and forming soft till the NA upgrade dia tools to hell with those rusty ak's and second hand bullet proof vests. wtf they need more advanced weapons |
![]() |
wen ai watched toyota camry assembly factory on youtube na dia i know say naija is really backward just imagine the nonsense |
![]() |
abegi all na packaging afta fuckin my bich 6rounds i still cud not cum. wtf now she says she wants to leave me dah am not normal |
![]() |
do dey sell beer and suya in club OP abi u mean bar |
![]() |
see men |
![]() |
canada go begin ban nigerians now |
![]() |
such cant happen in usa our soldiers are not fully equipped no shiled bullet proof glass old and dead bullet proof vests dead old fashioned ak's no armour tank. so na d new boko haram be dis now common ak47 nawa o |
![]() |
daz y its beta to buy a car of 2m 3m it dem bash am.u go no say na small panel beating of 15k. but luxury cars like ferrari..range rove.lambos once dem bash am. just run cause parts no dey tor naija na waste of money. y u go dey drag with danfo wey be german volkswagen bus scrap abegi go sleep dah one na talk. u go blame yurself tire why drive a damn low ride woth no ground clearance and expect not to be bashed 2 Likes |
![]() |
razzaite |
![]() |
i need a camry 2.4(big for nothing) bud....700k shaps |
![]() |
copy cat what nonsense 16 Likes 2 Shares |
![]() |
abeg i dey find prepaid meter for sale o. who has for sale i af 20k |
![]() |
what nonsense den afta 6months dem go break up like dey've not been fuckin b4 now. abegi i shall bow to no bich neva |
![]() |
thread for homos 1 Like
|
![]() |
ok georgia na black town filled with cultists..street urchins.gang leaders.drug users. atl is filled with confra we all know what it is in the south of america |
![]() |
its always im africa self acclaimed false profs. abegi dem dey carry see anyhow prophets of doom for europe. abegi God punish u ozwo |
![]() |
if its not proceeds from crime such aa robbery...forgery..clones/fakes.kidnapping.yahoo plus. its def not from poorly paid nollywood movies.. abegi. 2shur has spoken |
![]() |
was it a phone explosion or wat so u mean say uptown sef dey give over full current y cant ppl use bluetooth and allow phone charge or better still disconnect frm power source before making calls |
![]() |
jimoh aka friday afonjas can like direct skin to skin wit end result as street urchins and abandoned children who turn out to be desperate noob ritualists imagine the statement that he wasnt ready and financially capable to take care of two wives. what nonsense den y did u cum in her ode 1 Like |
![]() |
scrap wrecked bumper dirty arm rests dead car |
![]() |
worst player imagine the title make he come naija he go live like king as long as he nor be black we go worship am. even common asians dey geh levels here talk more of british ppl who dont raise dia tongue wen speaking
|
![]() |
id rather buy tokunbo |
![]() |
nokia 5800 2005 phone india is backward |
![]() |
shut up
|
![]() |
abegi 8 Likes
|
![]() |
touched by an angel 1 Like |
![]() |
our youths are wasting no wonder arm robbery is everywhr what a shame shame on nairaland 1 Like |
![]() |
u must be a noob for 1m suv. not even sedan 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 41 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |