Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,188 members, 7,880,705 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 03:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour (520 Views)
Emeka Enyiocha Shuts Down His Beer Parlour, Returns To Acting / Valentine: Davido Celebrates The Plenty Women In His Life & Number 1, Chioma / Kcee Discovered Iyanya And Harrysong At A Beer Parlour (2) (3) (4)
Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by corperscorner: 5:09pm On Mar 30, 2016 |
Lalala - wey you? Abeg gimme some snake pepper soup to take celebrate my release from the yeye ban wey u put me... Eyin boys - I have mentioned snake o - Oya come and ride with me to the front page |
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by Nobody: 8:05pm On Mar 30, 2016 |
Shift Mke I join u abeg Madam saje, pls gimme one fresh cup of palmwine.. If d palmwine isn't fresh enof u can gimme 3 origin instead wit isiewu *adjustingMYbraHand* and *chewingGUM* Ehm..op, I hear Goodluck d village headmaster beat his wife black nd blue lastnyt, dey even said he remuvd one of her teeth wit stone, hw true is dt? *stilchewingGUM* |
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by corperscorner: 8:36pm On Mar 30, 2016 |
naughtynaughty: No mind dat one Na yeye man.....I go mobilize boys make dem comot hin joystick Lala - wey dis snake peppersoup na..... |
Re: Nairaland - Nigeria's Number 1 Online Beer Parlour by Nobody: 12:53am On Mar 31, 2016 |
joins*** NNE biko gimme lalasticlala head and seuns blood lemme step down nna eh op u hear say bubu don go US?? chaiii that man ehnnn!! naughtynaughty babeee hehe ke kwanu?? oooo ijebabe what's taking u this long? |
(1) (Reply)
Chris Brown's Albums, F.A.M.E. And Fortune Certified Double Platinum / See The Prophet Who Claims He Visited Heaven / You Need To Watch What This Anaconda Snake Did [WATCH NOW]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |