Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,579 members, 7,992,980 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 10:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Let,s Gossip Here (1526 Views)
Hi Cross River In Lagos Let,s Meet Hookup Here / Nairaland Gossip Corner. Not All Invited. / Nairaland's Official Gossip Thread (2) (3) (4)
Let,s Gossip Here by PERVERT9: 4:59pm On Jul 29, 2009 |
I hear say some ladies on nairaland dey fight because of Seun,i even hear say 2 of dem dey claim say dem get belle for am na true?Abeg make una yarn me tory. |
Re: Let,s Gossip Here by Rogo: 5:18pm On Jul 29, 2009 |
is like you are a juju priest, how do you know this secret troy. lol |
Re: Let,s Gossip Here by PERVERT9: 5:28pm On Jul 29, 2009 |
Rogo:shooooooooo,which one you dey?you no dey go market abi you no dey listen to bbc?na for market and radio i hear am. I even hear say mukina and michelin are getting married in september,na true? |
Re: Let,s Gossip Here by roblance: 10:03pm On Jul 29, 2009 |
aproko ahan |
Re: Let,s Gossip Here by Kelvinj(m): 12:28am On Jul 30, 2009 |
Me, i heard they've sold NL 2 sum chinese dude abeg na true? |
Re: Let,s Gossip Here by Rogo: 10:06am On Jul 30, 2009 |
I learnt they paid Seun with blood money. O boy (Kelvinj) wait you radio is too fast to transmit the news i warn you not to haste up news again lol |
Re: Let,s Gossip Here by PERVERT9: 5:57pm On Jul 31, 2009 |
una na true say obj and sanni abacha wife dey date each other now?i even hear say the woman don park go obj house for abeokuta?na wa o,wonder shall never end,i wonder how abacha go dey feel now say na obj dey bulala him hajia.Obj na bad guy |
Re: Let,s Gossip Here by Moyola(f): 6:02pm On Jul 31, 2009 |
O ye gbe 'borunzz n gbe filazzz! |
Re: Let,s Gossip Here by sexyLeamon(f): 6:06pm On Jul 31, 2009 |
I never knew guys love gossip na wa |
Re: Let,s Gossip Here by PERVERT9: 6:19pm On Jul 31, 2009 |
Moyola:heeeya,the thing dey pain you say abacha wife don snatch obj from you how the old woman no go snatch am from you when you no sabi do,you go just dey lie down for bed like log of wood,sorry you hear,pele ma binu sexyLeamon:hmmmmmm,you dey here too,i hear say nobody gossip reach you for your area dem talk say your nickname for school na amebo |
Re: Let,s Gossip Here by Moyola(f): 6:35pm On Jul 31, 2009 |
PERVERT9: Hahaha! yu sooooo not funny! 'Mebo 'mebo! yur hobby iznt it? |
Re: Let,s Gossip Here by PERVERT9: 11:25am On Aug 01, 2009 |
Moyola:and you are my parner in gossip |
Re: Let,s Gossip Here by Gabry(f): 4:25pm On Aug 01, 2009 |
I dont agree but I believe Seun fought for me |
Re: Let,s Gossip Here by patwhizkid(f): 5:03pm On Aug 01, 2009 |
Jablesh Goshipash! |
Re: Let,s Gossip Here by galatico(m): 5:04pm On Aug 01, 2009 |
I sorry sorry, I Sorry Sorry for some people!!! |
Re: Let,s Gossip Here by kok(m): 6:09pm On Aug 01, 2009 |
only two dey fight for PERVERT9: Only two which one of dem seun dey show interest? |
Re: Let,s Gossip Here by patwhizkid(f): 6:15pm On Aug 01, 2009 |
Me! |
Re: Let,s Gossip Here by kok(m): 6:21pm On Aug 01, 2009 |
u where spiky come dey? |
Re: Let,s Gossip Here by patwhizkid(f): 6:25pm On Aug 01, 2009 |
Seun say im nor like spiky |
Re: Let,s Gossip Here by kok(m): 6:47pm On Aug 01, 2009 |
and na u him come like kai! seun must hia this one o!!! |
Re: Let,s Gossip Here by Moyola(f): 7:48pm On Aug 01, 2009 |
PERVERT9: Naa! emi ko! find ya gozzip patna elzwia! |
Re: Let,s Gossip Here by Kelvinj(m): 8:46pm On Aug 01, 2009 |
I heard dat pervert killed his gf because of anoda girl on NL. Abeg na true? |
Re: Let,s Gossip Here by Moyola(f): 9:46pm On Aug 01, 2009 |
Kelvinj: Hehe! |
Re: Let,s Gossip Here by Nobody: 9:55pm On Aug 01, 2009 |
Ngbo, where is Seun? I'm going to expose all of una. . . Official comittee of professional GOSSIPPERSĀ una own toooo muuuuchiiiii |
Re: Let,s Gossip Here by patwhizkid(f): 10:30pm On Aug 01, 2009 |
Pervert, ehen nao. . .u nor know say na me im like pass? |
Re: Let,s Gossip Here by TheSeeker(m): 10:56am On Aug 02, 2009 |
I heard NL will be closed down in November, is it true? Then, I wonder where all of una go dey |
Re: Let,s Gossip Here by Kelvinj(m): 1:04pm On Aug 02, 2009 |
@theseeker NL has been closed since april, aldo ppl has been posting d site is nw illegal. Dis na 9ja we no fit leave NL 4 any motherf**k, but if ojo show i don ja[s][/s] |
Re: Let,s Gossip Here by TheSeeker(m): 1:19pm On Aug 02, 2009 |
Kelvinj:Real talk! Ojo dey come I no like anything illegal |
Re: Let,s Gossip Here by TheSeeker(m): 1:21pm On Aug 02, 2009 |
patwhizkid:I heard Late MKO Abiola called your number persistently for 48 hours, is it true? |
Re: Let,s Gossip Here by patwhizkid(f): 1:41pm On Aug 02, 2009 |
Late MKO Abiola?! My number?! Nah, it can't be. I only received a call from Obama dis morning. |
Re: Let,s Gossip Here by Uzzyan: 1:42pm On Aug 02, 2009 |
ameboooooooooo No tell anydoby oUna neva hear say na mi be Seun latest chic? |
Re: Let,s Gossip Here by TheSeeker(m): 2:11pm On Aug 02, 2009 |
patwhizkid:You best must have heard that rumor. Because, Obama called me last night and not this morning; sorry, eh? Anyways, I'd give you $1,200.00 if you give me the last 5 digit number of Abiola's number. Consider the offer before I start to get fake claims. |
Hook Up Zone For Guys And Girls Around Owode, Ogun State / I Need A Sweet Babe For A Long Term Relationship / remove
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |